Motherland Lyrics – Sound Sultan
Singer: Sound Sultan
Title: Motherland
(Intro)
Oh……
Oh..Oh..Oh
Verse 1:
(Johnny drille’s verse)
My baby my Love
Its been so long i heard from you
Oh stacy Lahor , you dont pick up my calls no more..
Please remember me o..o..o
Dont let this Love go..o o
You will break my heart o o o o
If you follow Allen go o o o o
Choruse:
(Johnny drille’s Part)
Oh how i wish say, i fit reach you anywhere you dey
You dey..
Ajo o da bi ile eh eh!
No matter where you go
No forget area o, Area O!
How i wish Bebe that i could be there wherevеr you are
You are ah ah ah!
So far away hey
That dont takе the shine from your star
Cos what you are, is my shining star
Verse 2:
Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car, so you go go America
And all these people wey bin dey raise you
Still dey dey face me i face you
Promise say you no go fashi dem
Say every month you go tashi dem
Hilary wey you promise to marry
She dey wait she dey tarry
Wetin she see for inside ovation
Na oyinbo from another nation
Use mago mago get Doe O..
Oyinbo wife don know o
Next thing you know
She don go report you
(Chorus)
OH how i wish say, i fit reach you anywhere you dey
You dey..
Ajo o da bi ile eh eh!
No matter where you go
No forget area o, Area O!
How i wish Bebe that i could be there wherever you are
You are ah ah ah!
So far away hey
That dont take the shine from your star
Cos what you are, is my shining star
La La La La-La La La La La La
Hu-Hu-Hu-Hu
La La La La-La La La La La La
Cos what you are is my shinning star
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thruor
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Freshy DaGeneral - GDFOLK
Simply Red - Oh! What A Girl!
Lyrics Sound Sultan – Motherland
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thruor
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases