Lyrics WALZE – VIBRATION

VIBRATION Lyrics – WALZE

Singer: WALZE
Title: VIBRATION

Kosipressure
No surrender no retreat
f#ck that sh#t
People hustle lori titi

Say someday e go be
People rise people fall
Life is too short o
Ori mi malo dull o

Wanna make it to the top
Ashe sile labo waba
Only God know who dey serve am
Young boys turning into disaster

Young girls dey teddy for the old folks to bambam
Don’t let bad situation bring out the bad in you
Cause the implication can be so bad for you
Let it just drop on you VIBRATION

Make e do jigijigi for your body VIBRATION
Let it just drop on you VIBRATION
Make e do jigijigi for your body VIBRATION
So many promise dem go promisе you

Call their number e no go through
Pеsin wey dey cry still dey see
Oyo lowa paddy malo fokan si
Chaque jour je prie la vie changer

Pour moi et la famille
Dieu me donnez
Venant du bas
Je me suis levé

Oluwa lead my destiny no go delay
I no say life no balance
Na why i no dey loose guard
I dey farabale calm down

I dey buga
Wo bi mo shey shako
Like say i be 2pac
Dey your dey

Make i dey my dey
No go use your dey disturb my dey
Brother dele, aunty shade
Why you carry my matter for head

Like gele
Let it just drop on you VIBRATION
Make e do jigijigi for your body VIBRATION
Let it just drop on you VIBRATION

Make e do jigijigi for your body VIBRATION
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Then Comes Silence - All Strange
o lendario - As Tcheca 2 (Arrocha Funk)

Lyrics WALZE – VIBRATION

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=bJkGejHfzOw