Lyrics Sheflun Frosh – Man Life

Man Life Lyrics – Sheflun Frosh

Singer: Sheflun Frosh
Title: Man Life

Man life lyrics
Osheyyy
Mansa jabulani
Rapdun

Osheyy
Man life . mi no dey dull
My life . me gbese and goonsohun
Living my life . bi omoba ti o fhor

Oju toh ti ri okun ri osa ko ma gbodo fhooor make i tell you something
When owu dey blow me all i do is soapy
If i call all dis guls (dem no dey answer me )
Wetin caused yawa (omo na money )

So i pray to my god sayyy (make e bless ma hustle )
O lord . make you bless ma hustle
Everyday i dey prayyy
Make he blessing ma hustle (oh lord) make you blessing ma hustle (say)make he blessing ma hustle oh lord make you blessing ma hustle

Everyday i dey prayyy
Make e blessing ma hustle (oh lord) make you blessing ma hustle (say)
Rap dun
Haaa 247 mo fi hustle lori titi

Ba won shey labour gba onje awi lo do iya titi
If you see me then olorun gboo you go pity
Only god see me thruuuu when facing my challenges
Life hard ahh no dey feel myself

Only mama stood by me when nobody was there
Been thruuuuu a lot of sh#t , i f#ck that sh#t
Coz money no dey . owunmi ki show but mole jade
Struggle ka to record to struggle ka to perform

Everyday mo fe gba dura ki le ri ona lo
Iyaa yi to geh baba mo beebe
Ti ba ri ba tishe mo ma wa dupe
I see no one all i see is my body

I no fit kill my self for my enemies to happy
I just wanna live life to take care of my mummy
Lord provide for me make i get biggi money (say)
Man life . me no dey dull

My life . me gbese nd goonsohun
Living my life . bi omoba ti o fhor
Oju toh ti ri okun ri osa ko ma gbodo fhooor make i tell you something
When owu dey blow me all i do is soapy

If i call all dis guls (dem no dey answer me )
Wetin caused yawa (omo na money )
So i pray to my god say (make e bless ma hustle )
O lord . make you bless ma hustle

Everyday i dey prayyy
Make he blessing ma hustle (oh lord) make you blessing ma hustle (say)make he blessing ma hustle oh lord make you blessing ma hustle
Everyday i dey prayyy
Make he blessing ma hustle (oh lord) make you blessing ma hustle (say)

Verve 2
Life without money you go see somethin
Ba shey ko conkere la shey ko filling
Ko easy fun ghetto boi to fe shey big boy

Oma tepa mo different hustling
To ba ki shey oro owo mo ki gbo oro
Teacher soro class owo mo ro lokan
Ohun mi ki ka iwe tan egba na wan ko

Igba ti mo ka iwe ti iwe o wooooori ko
Mo so fun alhaja mo further mo
Ti ba tiee ma fur koshe naija mo
Mo hustle karakara koma bumi to ba dola

Ki ma di teacher mi toh graduate to gun okada
Pray for my brothers pray for my sisters
Pray for my people ta jo hustle kole dara
Ko easy rara lo mu mi konra

Mess wit ma money wa mo pe mo kana
Man life . me no dey dull
My life . me gbese nd goonsohun
Living my life . bi omoba ti o fhor

Oju toh ti ri okun ri osa ko ma gbodo fhooor make i tell you something
When owu dey blow me all i do is soapy
If i call all dis guls (dem no dey answer me )
Wetin caused yawa (omo na money )

So i pray to my god sayyy (make e bless ma hustle )
O lord . make you bless ma hustle
Everyday i dey prayyy
Make he blessing ma hustle (oh lord) make you blessing ma hustle (say)make he blessing ma hustle oh lord make you blessing ma hustle

Everyday i dey prayyy
Make e blessing ma hustle (oh lord) make you blessing ma hustle (say)
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Dapper Dan - Light your world
Simulated Youth - Digital Memories

Lyrics Sheflun Frosh – Man Life

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music πŸ™‚

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases