Lyrics Lino Voltage – Heart Arrest

Heart Arrest Lyrics – Lino Voltage

Singer: Lino Voltage
Title: Heart Arrest

Kchizzy sound it
(anybody put asunder we japa)
Wetin i no fit do for your love
Draw your face for my chest not enough

You stay with me even when life is rough
Encourage me everywhere go jollof
When i’m sad you make me happier
Energy you give me stamina

Girl you’re enough for me
I’m satisfied i no find another
I wan caress, i want to touch
My heart arrest, i want your love

I wan caress, i want to touch
My heart arrest, i want your love
I wan caress, i want to touch
My heart arrest, i want your love

I wan carеss, i want to touch
My heart arrest, i want your love
I’m hard guy but i put my pridе aside baby me i don fall oh
Affection when i look into your eyes tell the world i’m in love

Say na you be the one i dey think of, i dey dream of
Raise your glass make we drink up
Cheers to love cheers to longevity
And i’m ready to give you everything

Girl i’ll ride with you in my beamer
And i’ll fight for you like john cena
Girl i’ll sing for you like a choir
And other girls go just dey admire

E be you wey dey make me joro
Love wey dey touch my soul
Love wey dey quench my sorrow
Make you love me pass romeo

Give me loving for the night give me loving for the daytime yeah
Twenty-four seven say we go dey tight yeah
Whenever me wake up i wan dey sight you
Baby girl na you go be my breakfast

Baby give me one love, make e be one no be two
Girl focus, oh baby see as you dey do
If i give you my heart make you preserve am for me
The empty space in your heart girl reserve am for me

I wan caress, i want to touch
My heart arrest, i want your love
I wan caress, i want to touch
My heart arrest, i want your love

I wan caress, i want to touch
My heart arrest, i want your love
I wan caress, i want to touch
My heart arrest, i want your love

Which kind juju wey you use
Why e be you wey me choose
Hard guy but i put my pride aside
Hard guy but i put my pride aside

I dey count you twice when i’m counting my blessings
Show you love i no go teach you lessons
Baby me i don fall oh
Me i don fall

Your loving give me sweet euphoria sugar
My baby is a wife material wrapper
Tell me only me go marry her better
Anybody put asunder we japa

Your loving give me sweet euphoria sugar
My baby is a wife material wrapper
Tell me only me go marry her better
Anybody put asunder we japa

Electrical vibe
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Flap (Band) - Rock In Space
Jessie Reid - Like I Do

Lyrics Lino Voltage – Heart Arrest

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases