KILLIN DEM REMIX Lyrics β Hyro boy
Singer: Hyro boy
Title: KILLIN DEM REMIX
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
Je o mo!
Gbe body e, (po)
Grr, gbese gbese, gbe soul e
Eh eh
Grr, gbese gbese
Jojo kijo jo
Make you no dey filo kulo lo
Jolo mi jolo, eh
Where the money, where the money? Nana nana, ahh ah
Won ni elo ni (elo ni)
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose that ya worth it (my Lordy)
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti ah)
Je o mo!
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound dem like that)
Oga boss make I no be abeleja (ahh, ah)
Yenyen o, yenyen o
Back in the days dem dey use me do yeye o yeye o
Whatβs on my wrist, on my neck? E be Dia o, Dia o
I no dey look Uche, I dey denge o, pele o ahh ah
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
dancingwithd3mons - Being Twenty One Is Overrated
Stradlater - Oxford
Lyrics Hyro boy β KILLIN DEM REMIX
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=3nGs8XDs7Cc