Lyrics Kudi_vibes – No lie

No lie Lyrics – Kudi_vibes

Singer: Kudi_vibes
Title: No lie

I can never lie to my baby (baby)
I go always dey for my (baby)
You didn’t give me any chance to stay (nooh)
But you calling every other day (yah)

Make i no go run your race lady (lady )
I can never lie to my baby (baby)
I go always dey for my (baby)
You didn’t give me any chance to stay (nooh)

But you calling every other day (yah)
Make i no go run your race lady (lady )
I don’t know
I don’t know

I be your man
Not your Foe
Gimme that call on my door (on my door)
Girl i be your number one

You no need any man for your contact
You no need any body for your life you know
Inna d club she dey whine it oh
Gimme this loving make i bang it nanana

Gimme all this loving nanana
Ireti calm down na
Bomboclaq yea
Body be calling mе honey

Be calling me baby
Baby bе calling me darling
Be giving me the whine
Be calling baby

Be making me to shout
Be giving me loving
I don’t know what to say to you(what to say to you)
Gimme this loving i go scream to you(scream to you)

Make everybody comot
Make dem dime the light
Make them sound the alarm ooh (SOUND The ALARM)
Bridge

Surmi su su mi
Surmi su su mi
Surmi su su mi
Surmi su su mi

I can never lie to my baby (baby)
I go always dey for my (baby)
You didn’t give me any chance to stay (nooh)
But you calling every other day (yah)

Make i no go run your race lady (lady )
I can never lie to my baby (baby)
I go always dey for my (baby)
You didn’t give me any chance to stay (nooh)

But you calling every other day (yah)
Make i no go run your race lady (lady )
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Deyaz - My Ways
Looming - Lace

Lyrics Kudi_vibes – No lie

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases