Question For You Lyrics β Ofego
Singer: Ofego
Title: Question For You
O to the F to the E to the G to the O
Upon all wetin
We talk
Dem no wan
Hear
Upon all wetin
We talk
Dem no wan
Hear
Which kind leaders we get
Which kind leaders we get
Question
For you and me
Question
For you and me
Is a question
You can answer it now
Or answer it later
When dem dey come
We discuss
How e go be
But as dem enter
The story change
Upon all wetin
We talk
Dem no wan
Hear
Upon all wetin
We talk
Dem no wan
Hear
Which kind leaders we get
Which kind leaders we get
Question
For you and me
Question
For you and me
I nor know why
Is so hard to do
What you said
When you were
Campaigning
You said you
Make things change
But as you got in
You changed your
Mind
Instead of building
The nation
You started building
Your tummy
Upon all wetin
We talk
Dem no wan
Hear
O to the F to the E to the G to the O
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
ics J - CODEINE LOVE
Hood Rich Shiners Freestyle - FalcoSoFly
Lyrics Ofego β Question For You
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=CLNbgZqIBVI