Lyrics Czah The Dream – Omo MAPOLY

Omo MAPOLY Lyrics – Czah The Dream

Singer: Czah The Dream
Title: Omo MAPOLY

Ojere
Surulere
Ain’t no time to dey seke
Awon omo MAPOLY won sere

Leke leke
Me and my guys loke loke
Body like that that that
Make a young n#gg# wan meh meh mezebu

Ibadi like chekere
Make I give you my check check check
Fine girl wanna come collect
I dey pop with my goons for pansheke (on God)

Obada no be pansheke(we sabi)
Piano no be chekere(Omo)
Omogbon to ti penkelemesi
I just wanna make money I don’t wanna make a mess(On God)

Bus shed hundred
I don’t wanna die here
Fine girl she want head uhn
I give it to her from the back uhn

One thousand percent
Mass comm I dey rep
Bad boy no fidget
You no buy textbook you fit later regret ayy

Poly no be crime but ojere bad die
No time to be holy you gats be a bad guy
If you na client you bomb omo oro wreck am die
Because if you no wise bobo sapa dey your side

Shey na comp boy you dey follow talk trash
Abi for pansheke you dey follow thug shout
n#gg# wise up quick bob sharp sharp
And make you lose guard make money ASAP

Fine girls for MAPOLY choke die
But oppression for MAPOLY wahala for broke guys
Red black yellow for the street hundred
Wahala for freshers wey dey stay for bus shed

Hundred
Ojere
Surulere
Ain’t no time to dey seke

Awon mapoly won sere
Leke leke
Me and my guys loke loke
Body like that that that

Make a young n#gg# wan meh meh mezebu
Ibadi like chekere
Let me give you my check check check
Fine girl wanna come collect

I dey pop with my goons for pansheke (on God)
Obada no be pansheke(we sabi)
Piano no be chekere(Omo)
Omo ogbon to ti penkelemesi

I just wanna make money I don’t wanna make a mess(On God)
Bus shed hundred
I don’t wanna die here
Fine girl she want head uhn

I give it to her from the back uhn
One thousand percent
Mass comm I dey rep ahh
Bad boy no fidget

You no buy textbook you fit later regret ayy
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Venus Da Kid - Apartheid
CHIMERIX - MEDIOCRE

Lyrics Czah The Dream – Omo MAPOLY

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases