Hypertension Lyrics – Peruzzi
Singer: Peruzzi
Title: Hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
I see the signboard [Signboard
Wey say warning [Warning
‘Cause your body dangerous
But me I no dey hear word [Hear word
I dey here till morning [Morning
And that’s on period [Period]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them [Nothing, nothing for them]
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye ye yе ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[Chanting] [Tell me what you want
[Chanting] [So baby show me warning
See person figure [See Person figure
Man dem wan figure your body [Figure your body
Omo make I take better picture
My people gast see this your body [This your body]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them [Nothing, nothing for them]
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[Chanting
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Yocomet - Margita
Scharliina - Maybe
Lyrics Peruzzi – Hypertension
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases