Lyrics Woobaby – RUNAWAY

RUNAWAY Lyrics – Woobaby

Singer: Woobaby
Title: RUNAWAY

She was in a do, when she jumped straight to me
Even if it’s far from just what i saw [yeah yeah
Omo ton so [yeah] x2
Pepper for my pizza

Kuku put the ginger
Me I kon dey linger
She fit wear my jersey but I no fit be her lingard
Sweeter than tinder, hashtag linda

Pass vanilla
CHORUS
Run away peter, Run away paul [paul
Where I for see am, make I wake up [up

Biggie latina, wey dey shake bumbum
Me I must eat am
Rule number one, can you go sloppy
Moni no stoppin, baby dont copy

And if even if u know, when u know nothing
You for use your teeth, Better do something
Don’t hurt me o x2, abeg don’t hurt me, but you’re still tauntin
No worry o, I know h#rn# o, I go give u ruger, Mr cook that thing

She was in edo, when she jumped straight to me
Even if it’s far from just what i saw [yeah yeah
Omo ton so [yeah] x2
Pepper for my pizza

Kuku put the ginger
Me I kon dey linger
She fit wear my jersey but I no fit be her lingard
Sweeter than tinder, hashtag linda

Pass vanilla
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
NICO. (Rap) - Let's Play
Jaron - Too Long

Lyrics Woobaby – RUNAWAY

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases