Lyrics Reekado Banks – Jeun To Da

Jeun To Da Lyrics – Reekado Banks

Singer: Reekado Banks
Title: Jeun To Da

〈Verse 1〉
I say this world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody gety one life

And yes we want to flex am
〈Chorus〉
Suffer dey yeah e surplus
But the people still dey March on

We never kpai we never go down, no
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for?

You don try, me sef I don try
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun

You no lazy if you taya
You don do the one you fit do oh
My brother my sister
Jeun to da si kun

No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit do
〈Verse 2〉
If you get chance to chop life

My brother chop am well oh
‘Cause you deserve am gan
You don dey work, work, work
Sip easy does it my brother man, my brother man

Rest assured that you’ve done all what you can, uh, uh, uh
〈Chorus〉
Suffer dey yeah e surplus
But the people still dey March on

We never kpai we never go down, no
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for?

You don try, me sef I don try
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun

You no lazy if you taya
You don do the one you fit do oh
My brother my sister
Jeun to da si kun

No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit do
〈Outro〉
Oh, oh, oh, oh

Jeun to ta si ni
You don do the one you fit do
My brother my sister
Jeun to da si kun

Yeaaahh na, na, na
You don do the one you fit do
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Dry Cleaning - Conservative Hell
Jonah Kagen - Graveyard shift

Lyrics Reekado Banks – Jeun To Da

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases