Lyrics Damije – Find my Way

Find my Way Lyrics – Damije

Singer: Damije
Title: Find my Way

Verse 1
You prefer to dash me money
Than to show me how to make my own
So that I can be your boy for forever

So that you be boss
I no fit dey looku looku
Chop for table wey I no be shareholder
I pack my load, I leave the table

I no be your brother
Married to my grind I dey facey my hustle
Nobody dey look my face, no raba
Even if the shawty say she no mind am

Love is really sweet when you mix it with Mula
Chorus
I no go fit find my own, bin’ba tele won yeah
Even if dem dash me raba, ko’lee tomi

I no go fit find my way, bin’ba tele won yeah
You should let me find my own, so I’ll be somebody
Verse 2
I don’t feel entitled to your money n#gg# calm down

I don’t even want a single penny, just for you to
Call my name in a room where it matters
n#gg# how far
I don’t got the time to be balling every weekend on your card

n#gg# gotta face my grind
You clearly don’t have my back
You clearly don’t want my shine
You clearly don’t rate me mhen

I really just want my own
Its a noble thing to want
I’m impressed by what you have
But I really want my own

And I come through for my n#gg#s
We can make this bag together
Your Ferrari and my Lambo
We pull up and ball together

Hook
Cuz the money no go sweet if I get am alone
I don’t want you on the street
When I’m chilling in my penthouse

Chorus
I no go fit find my own, bin’ba tele won yeah
Even if dem dash me raba, ko’lee tomi
I no go fit find my way, bin’ba tele won yeah

You should let me find my own, so I’ll be somebody
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
JELEEL! - DESTINY!
Terrörhammer - The Interceptor

Lyrics Damije – Find my Way

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases