Lyrics ODUMODUBLVCK – Picanto

Picanto Lyrics – ODUMODUBLVCK

Singer: ODUMODUBLVCK
Title: Picanto

[J sounds killed this
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworldgangstars
Fizo in the building, praa

They know I came [Ayiii] in a Picanto [Kapaichumarimaichupako
[Hundred men] dey my doormot [Casablancadecatamatopia
Kosi gateman
You go contact oh [Astalavi, give dem

[Yes] They know I came in a Picanto
Hundred men dey your doormot [Native
Kosi gateman
You go contact oh

Wey wey, wey dem?
Fall out, who goes
Check out, nack am
Dull am, jam am

March am, wey dem?
Fall out, who goes
Check out, nack am
Dull am, jam am, march am

We squeeze, we march
They tench oh [Commot body
We dey observe [Bad guy
Dey go discharge [Who dey?

We dey cantab [C’mon]
Wetin I go do for you? [Ayi oh
Tej gimme cloth, make I denge pose
Before we go march, I go sip agbo [Fi

Fizo dey my back e dey mole igbo
Shayo dey the room
Desperado na why we mezebu
The banger wey been scatter settings for my city

Coti been dey find am all along [We dey jogodo, long
Today we go pump am
Load dem, shank am
We no go fit to breath

The banger wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along [How many?, how many?
Today we go pump am, load dem, shank am
We no fit to-

They know I came in a Picanto
[Hundred men] dey my doormot
Kosi gateman
You go contact oh [Hundred men

They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot
Kosi gateman [Ibile
You go contact oh [Ayiiii]

I say
Bottega wey dey my face, no dey see enemies [See
That plenty money must be made by any means [Yes
Abi your papa no go like denge po

Inside rolls royce with two bad b#tches from Miami
Ebelebe na who come correct dey get padi
Young boy wey your sister dey call sugar daddy
Odumodu na who we see korokoro when we dey soak garri

Such a guy, we must gather get
You go fear when you see cartel, when we started
Dem look us less, child of the man
Now everything bless

Now popo stop me say e sabi person
Money and fame don dey my eye since like thirteen
Booyaka booyakam, when we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger

Ta gba gbori wole omo ase ma japa
Make nothing join me, join me with sapa
They know I came in a Picanto
Hundred men dey your doormot

Kosi gateman
You go contact oh
Abobi roll the kpoli make I kprass [Yeah
I no get time to partake, na hin make I ask

Na the rabba dey my mind, I no need to cast
I don grind, I don find, I no to dey cap
E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass

She go jogodo [Jogodo
Drop better high she go follow go, ay
Secure the bag and gbese, hey
Throway for nyash and face, bullet

Today na crate by crate, we go soft and
Kele dey crash my place
I go f#ck am, I go block down
Ego necessary, owo necessary
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Dove Cameron - Girl Like Me
Noahh - Narcotics

Lyrics ODUMODUBLVCK – Picanto

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases