Lyrics D1WAV – Pop One Pop Two

Pop One Pop Two Lyrics – D1WAV

Singer: D1WAV
Title: Pop One Pop Two

Pop one Pop Two
Pop Three Pop four
Cuz the Champagne po gan
Pop more more

Oya pop just four more
Said the champagne po gan
One pop two Pop Three
Pop four

Cuz the Champagne po gan
Pop more more
Oya pop just four more
Cuz the Champ pain po

For all the time I done hustled
For all the time I done struggled
All the time I worked double
Cuz I want bubble

My overcoming my fumbles
Abegi waiter join pop too
Wetin dem want do
Dem no fi tell me the thing I never gone through

For all the timе I done buzzed you
Wey you dеy gara pop muscle
For all the fake I’ve got yous
Bad boy ja jo

You no fit enter my wagon
Ti pe ti pe, we are far gone
Bad boy ja lo
You no fit enter my parlour

Ti pe ti pe, lati pack up
Bad Boy ja jo
We dey level up oshamo
From a landlord to starlord

Bad Boy ja jo
You no fit enter my parlour
Ti pe ti pe lati ja lo de party
Pop one

Pop Two
Pop Three
Pop four
Cuz the champagne po gan

Pop more more
Oya pop just four more
Said the champagne po gan
I want pop two

Pop Three
Pop four
Where the champagne Po gan
Pop more more

Oga pop just four more
Cuz the champ pain po gan
Jam on stereo
We outside we loud who born Jericho

Spot me on my grind on tele o
Too busy please don’t dial my telephone
Banky pe padi mi
Rezzy, oBembe dey my party

2izzy dey my party
Lex & Gmastered no need ID
Demma top my list
Bad boy ja jo

You no fit enter my wagon
Ti pe ti pe, we are far gone
Bad boy ja lo
You no fit enter my parlour

Ti pe ti pe, lati pack up
Bad Boy ja jo
We dey level up oshamo
From a landlord to starlord

Bad Boy ja jo
You no fit enter my parlour
Ti pe ti pe lati ja lo de party
Pop one

Pop Two
Pop Three
Pop four
Cuz the Champagne Po gan

Pop more more
Oya pop just four more
Said the champagne po gan
Want pop two

Pop Three
Pop four
Where the Champagne Po gan
Pop more more

Oga pop just four more
Cuz the Champ pain po gan
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
ghoulshorizon - torture
Lancey Foux - TOUCHDOWN

Lyrics D1WAV – Pop One Pop Two

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases