Lyrics Srkii Nadi – Nkiru

Nkiru Lyrics – Srkii Nadi

Singer: Srkii Nadi
Title: Nkiru

No pain no gain
Why I no go work
Fimile omo ka je omo ba je
No pain no gain

Why I no go work
Fimile omo ka je omo ba je
Fimile omo ka je omo ba je
So many many lose guarding

Fimile omo ka je omo ba je
Fimile omo ka je omo ba je
So many many lose guarding
Fimile omo ka je omo ba je

Enkiru go tell them who be your daddy
You know sey my money long like hijabi
You for come my house make we do the bad thing
But she calling my number kullum we fashi

I know sey you na my guy
But make you no go lose guard
Cause that your guy get another guy
Na God dey do man bettеr

He give me brеad and butter
Make you comot eyes for my matter
Me no get time for your saga
Me no dey move back walahi

This no be chara
Enkiru go tell them who be your daddy
You know sey my money long like hijabi
You for come my house make we do the bad thing

But she calling my number kullum we fashi
Enkiru go tell them who be your daddy
You know sey my money long like hijabi
You for come my house make we do the bad thing

But she calling my number kullum we fashi
Bash neh pha
Ni banson wahala Kuma banso in gaji
Labari kudade nakeso naji

Banson nace Babu makota suji
Karabani da Babu ni ya ubangiji
Banson Yan mata suja mun aji
Ina son babyn shi tace mun miji

Kuma family kowa suce mun alaji
Eh har shi alajin ma yace mu Alaji
Zan Tara kudi in dinga cin su da yaji
In Maza suka ganni suce mun namiji

Ina koyar dasu in nasa su a aji
Ba shirme anan kasa kunne kaji
Ko mahifiyar ka kasa mata taji
Mama taci ko Wani dadi taji

Hahahahaha
Enkiru go tell them who be your daddy
You know sey my money long like hijabi
You for come my house make we do the bad thing

But she calling my number kullum we fashi
No pain no gain
Why I no go work
Fimile omo ka je omo ba je

No pain no gain
Why I no go work
Fimile omo ka je omo ba je
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Xaxanity - missing you
Irving Berlin - Puttin' On The Ritz

Lyrics Srkii Nadi – Nkiru

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases