Amina Lyrics – Teeraey
Singer: Teeraey
Title: Amina
She don’t want no n#gg#
Amina
Got her own cheddar
Her heart, liver
She Don give am
He still leave her
How she go trust me now?
Woah-woah-woah-woah-woah
Sho mo mi ma
Amina
Your heart na
I been dey beg for a long time
I’m sorry na
She tell me ahh (I’m sorry na, she tell me ahh)
“Why you dey take am personal?”
I’m sorry for all the pain
All the shame
Disgrace, wey he cost you
Turning heads, mouth to ears
When you come through
When you come through (Ahh)
No refrain, put all of that pain
That pain behind you ahh
Me wan be your man
So many things
Plenty things
I can’t explain
When I saw you ooh
Them other n#gg#s, dem no get head
Dem just wan chop and screw
I no fit do that to you
I no fit dey do like that with you
Oh my baby boo
Girl I’m the real deal
f#ck James and Phil
f#ck pains and tears
Ain’t nothing to fear
You point, I’ll kill
Your scars I’ll heal (Uhh-uhh)
Oh my lady oh-uhh
I no fit let you go
I wan dey with you (Oh my)
I just want you, oh yeah
If it’s something (If it’s something)
Anything you want just tell me (Just tell me uhh)
Anything you want girl I’m ready (Girl I’m ready)
And I’ll be bih (Uhh-uhh)
With you (Uhh-uhh)
But she tell me say
She don’t want no n#gg#
Amina
Got her own cheddar
Her heart, liver
She Don give am
He still leave her
How she go trust me now?
Woah-woah-woah-woah-woah
Sho mo mi ma
Amina
Your heart na
I been dey beg for a long time
I’m sorry na
She tell me ahh (I’m sorry na, she tell me ahh)
“Why you dey take am personal?”
I’m sorry for all the pain
All the shame
Disgrace, wey he cost you
Turning heads, mouth to ears
When you come through
When you come through (Ahh)
No refrain, put all of that pain
That pain behind you ahh
Me wan be your man
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Soft Cell - Forever The Same
Katie Noel - Mustang
Lyrics Teeraey – Amina
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases