Lyrics FQ – Cruise

Cruise Lyrics – FQ

Singer: FQ
Title: Cruise

Intro:
TBA
Kingzzy on the beat ye
Let’s get it done

Hook:
•Giving up is a sin & you know
If you don’t know b4, now you know
Many don come, many don go

Who no go, no go know how e dey go
•Zombie no be mermaid
Mary k no be pancake
This life be like market

On how e dey go, you have to get senses
Chorus:
•I dey live my life
The way I think it’s fine

Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good

We only live once you know
So make we catch some cruisе
•I dey livе my life on a low key
No bragging, no long story

Man dey flex, man no kpoli
This life yeah nobody holy
•everybody wanna try2know me
Young boi on the run for the money

All day, man pikin down praying
And I need God’s grace & glory
•patua, black rhymes warrido
I get it done anytime am in the mood

B4 you try putting me in your shoes
Just know I gat brain, yes times two
Bridge:
•I shaa tell my friend kole werk

That big yansh girl make she twerk
Everybody for the club don dey dance
We dey dance with the bad geng icholo deh
Interlude:

•Everybody gonna feel alright n#gg# when i get it
When I pull up in my Benz, y’all n#gg#s gan feel me
If am chilling, you chilling, n#gg# that’s what am saying
Am not playing that’s why you see n#gg# kept praying

Hook:
•Giving up is a sin & you know
If you don’t know b4, now you know
Many don come, many don go

Who no go, no go know how e dey go
Chorus:
•I dey live my life
The way I think it’s fine

Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do
Than to be feeling good

We only live once you know
So make we catch some cruise
•Man dey on his own, dem tap me
I no do anything but dem hack me

Dey grab my throat make e choke me
Now manna still rise up nokachi
•men dem, where dem dey, make dem come through
If I talk say fem, dem go humble

Na so I go dey dem go fumble
Bridge:
•I shaa tell my friend kole werk
That big yansh girl make she twerk

Everybody for the club don dey dance
We dey dance with the bad geng icholo deh
Chorus:
•I dey live my life

The way I think it’s fine
Yes I don’t deny
I know I’ll be alright
•So, Wetin man go do

Than to be feeling good
We only live once you know
So make we catch some cruise
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Don Toliver - What You Need
Banks - Contaminated

Lyrics FQ – Cruise

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases