Lyrics 2Greidz Efejene – The Truth

The Truth Lyrics – 2Greidz Efejene

Singer: 2Greidz Efejene
Title: The Truth

Ye yeyeye
(Oh)
Oh nanana
(Ye yee)

Tugrade Baba ah
Call me Sabi Boy
Na so
(Oyeh)

Ye yeyeye
Einm
Oh nanana
Tugrade Baba and Sabi Boy

Dey here so
Oyah tell dem make dem know
See this life wey we dey so
Every body with there own oh

(Own oh)
No time, no dulling
Some people dey salute money
But I must talk the truth

I will never loose
I will keeping speaking the truth
Some people dey salute money
In still of dem to talk the truth

Ayee
I don’t have no more time, no delaying
I keeping stronger aah
Ehen

Na so in just be (Oya)
See I nor go lie for you
I must to tell you the truth
So many things happen

That why I don’t have no more time to loose
I keep strong just for mien
I just want to work and blow
I want to be like aah, I say the top men

(Top men)
I want to blow to the top men
I see you, you see me
See this life wey we dey so

Every body with there own oh
(Own oh)
No time, no dulling
Some people dey salute money

But I must talk the truth
I will never loose
I will keeping speaking the truth
Some people dey salute money

In still of dem to talk the truth
Ayee
I don’t have no more time, no delaying
I keeping stronger aah

Ehen
Na so in just be (Oya)
Oyeh
Everyday I dey on my knees

I dey pray to Jah hi
Some dey pray say make i fall
But Baba God nor go gree for dem
Nor go gree for dem

Everyday I dey on my knees
I dey pray hi
All my enemy dey pray say make i fall
But me I nor go fit fall

Cause God dey my back
I nor go fit fall
Oluwa make you bless the boy
Make every where stew

See this life wey we dey so
Every body with there own oh
(Own oh)
No time, no dulling

Some people dey salute money
But I must talk the truth
I will never loose
I will keeping speaking the truth

Some people dey salute money
In still of dem to talk the truth
Ayee
I don’t have no more time, no delaying

I keeping stronger aah
Ehen
We go blow
No time to fall

Sabi Boy we go blow
No time to fall
I say
Feeling thy hitter

I say dance to my musical
Feeling thy hitter
Feeling thy hitter
Dance to my musical

Feeling thy hitter
All my guys, all my n#gg#s
They march dance to my songs na
I say

No time to bother
See this life wey we dey so
Every body with there own oh
(Own oh)

No time, no dulling
Some people dey salute money
But I must talk the truth
I will never loose

I will keeping speaking the truth
Some people dey salute money
In still of dem to talk the truth
Ayee

I don’t have no more time, no delaying
I keeping stronger aah
Ehen
Na so in just be (Oya)
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Juice WRLD & Lil Yachty - Sayin'
ITSUKISFUNERAL - Fifteenism

Lyrics 2Greidz Efejene – The Truth

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases