Lyrics Adekunle Gold – It Is What It Is

It Is What It Is Lyrics – Adekunle Gold

Singer: Adekunle Gold
Title: It Is What It Is

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side

Don’t get it twisted, I no dey kiss #ss
That sh#t is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please

If e go cost my peace
That’s some expensivе sh#t, oh
If e no be money
Do not disturb mе, please

Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on

It is what it is
Mawobe, leave am
Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh

But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast

Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they’re lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me

Low-key, you hate your life
And you’re lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you
If e go cost my peace

Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace

That’s some expensive sh#t, oh
If e no be money
Do not disturb me, please
Majisoro, hold on

It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is

Mawobe, leave am
It is what it is
It is what it is
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Birdy - Nobody Knows Me Like You Do
Demi Lovato, Luis Fonsi - échame La Culpa

Lyrics Adekunle Gold – It Is What It Is

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases