Lyrics Ajebo hustlers – Barawo (remix)

Barawo (remix) Lyrics – Ajebo hustlers

Singer: Ajebo hustlers
Title: Barawo (remix)

[intro]
Yo lo lo lo lo
Bad
Baddest!

Oh no no no no no no
Oh no no no no no no yea
Oh no no no no no no
Shekpe

I don tire to complain
All of the matter and palava
Wey don jaburata
From maraba, alaba down to costain

Omo the people don taya
Their strength e quench patapa
Won know the day now
Wey the situation go change o

Won know the day now
Wey people go stop to hate o
Won know the day now ah!
Wey people go start to use their brain o

Won know the day now
Wey dey go stop use us play o
Dem been para o (gege)
Angry mob dem k!lly barawo

Back in aba (back in aba)
Burn e the body, dem do am like nama o
Dеm konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him j~pa o

Fall for gutter o
Olopa don show
Everybody don kawa o
Call him mama

Olopa don show
Evеrybody don j~pa o
This country na wa (yo lo lo lo lo)
This country na wa (ye le le le le le le)

This country na wa (yo lo lo lo lo)
This country na wa (ye le le le le le le)
[post~chorus: ajebo hustlers]
Chai governor! pkaniti niti dormornor

Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Kpos!

The masses they para
Cos raba no dey
Every second
Na hour of rosy

Politicians dey loot us
Olopa dey shoot us
Aboby try put call
Say yawa mogbe

Aai e dey weigh me sometime
Say brother turn against his brother for life
Say mother turn against her daughter
But why

I say i no hear you
You tell me kpor why
Eight years ago
My man chine dem kpef am

He say who say them know
Say aboy dem lef am
Them no gree shef am
Fuel dey scarce

Fuel dey scarce
Dem set my boys
On fire and
N0body gree quench am

Dem been para o (gege)
Angry mob dem k!lly barawo
Back in aba (back in aba)
Burn e the body, dem do am like nama o

Dem konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him j~pa o
Fall for gutter o
Olopa don show

Everybody don kawa o
Call him mama
Olopa don show
Everybody don j~pa o

This country na wa (yo lo lo lo lo)
This country na wa (ye le le le le le le)
This country na wa (yo lo lo lo lo)
This country na wa (ye le le le le le le)

[post~chorus: ajebo hustlers]
Chai governor! pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor

Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Don’t know
Make way
Bad boys coming through

Ajebo hustlers
Kpos lifestyle
Baddest!
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Kabes, Linn Sandin - Spirits
Haux, Samuraii - Fever In The Night

Lyrics Ajebo hustlers – Barawo (remix)

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=D3BxmBQDfhQ