Lyrics AudioFriday – Shawarma Vs Garri

Shawarma Vs Garri Lyrics – AudioFriday

Singer: AudioFriday
Title: Shawarma Vs Garri

Intro
Before before
Garri sef na if you like am
But now e compulsory

Whyy? whyyyyy?
Fellow Nigerians
This is just the beginning!
SHAWARMA VERSE 1

Shawarma dey here
Only for the rich kids
So stay there
Soft life no time

Me I stay fresh
Elegant cuisine you?
Fvck no!
Meat pie, donuts don’t come close

Sausage, fish rolls and puff puff?
No way!
I’m the king of the small chops
You go see me every time

For your bustop
Or your junction for that small shop
Dem dey sing my praises nonstop
Better ingredients full my body

E no be like you
Wey dey give person jedi
I get vegetables
Pepper, carrots, garlic

You no get anything Bro
So no dey wyn me
I get lettuce, Cucumbers and
Tomato sauce

The only tin u get
Na Sugar Groundnut
My Vitamins, Minerals
Balanced diet

Garri you too fake
Like China gadget
I get chicken, hot dogs
They’re beautiful

I get meat
Just incase you wan beef too
Izz simple
GARRI VERSE 1

No need for no introduction
Dem carry my own name
Win election
Just keep quiet and then

Check your cupboard
Try find to something
Wey you don lost
Na me

I be garri
I dey for people
In the time of buhari
I dey here before dem

Shehu Shagari
Been saving lives since before 1919
And Dadi Lati
With family of 6

Buy one bag of me
To sit down and drink
Na because of me
Dem get moni for school

Cassava, garri and ewa na d tools
When you try save money
I dey for you
Sapa flog you like

Pikin wey don late for school
But like starboy i dey for you
And i cheap die
You fit even pay for 2

I get many many fine dish
Drop small ice cubes
With fried fish
Carry beans carry suya

Fantastic
Add milk add sugar
I like this
Asin

Na me first start swallow
Eba for the boys dem
For the girls dem
Bro your thinking shallow

I no beef you
Cos’ with garri Imma killishi!
So bring it in
SHAWARMA VERSE 2

Your flows dry pass you
You wey you need water
To revive you
Even Goldenmorn dey outshine you

And semolina
Don dey take your title
Shey u fit use garri toast babe?
n#gg# saying shii

Talking about those days
People dey drink garri
And it’s so wild
Dem dey lose their vision

Dem dey go blind
But e me na future
So bro don’t cry
Dem dey take you

Behind closed doors
They’re ashamed of you
So don’t talk
I don finish dis guy for beat

Oh lord
GARRI VERSE 2
Nobody dey ashamed of me
Dem dey fall back

When dey no get moni
I dey everywhere like MTN
You dey talk like say
You get Empty head

If you no acknowledge me
Tie niyen
I’m depended upon by many men
I dey show for conference meeting

I’m chilling even with Ekiti Pikin
And I’m reigning in every season
You go bellefull with no shi shi
Majority of people dey pick me

Upper class middle class and
Sapa class need me
Finish!
Outro

Your lunch will not be imported
The dinner will be cassava, eba, ewa
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Rich - You Don't Care
Gabriel Teodros - Open Letter to My Cousins in Israel

Lyrics AudioFriday – Shawarma Vs Garri

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases