Lyrics AudioFriday – Sinner

Sinner Lyrics – AudioFriday

Singer: AudioFriday
Title: Sinner

Intro
Lord, i know say i be Sinner
I know say…i know say i dey do bad tins
Forgive me

Lord have mercy
VERSE 1
Lord forgive me
I committed a sin

I f#ck my neighbor wife
Yes na me get their pikin
See the husband no Sabi
And the pikin be like me

And for night I no fit sleep
I dey reason everything
See wahala
Na because of my prick

I see correct backside
And I been dey try resist
Till she find come my house
And I been no plan for this

But I been dey fantasize
Say I wanna give her D
E don happen now
2mins e burst

I go chop forbidden fruit
Now i gotta pay the cost
Oluwa tеba wa loke
E sofun mi kin gbo

Body no be firewood
Ema binu еjo mi ko
CHORUS
Many days i think am why

Why be say people dey smile
And why be say people dey cry
Why be say people dey high
Well everyday’s a chance to fly

Yesterday e don go
E don pass
Everything’s gone be alright
Cos’ we’re heading to the light yeah

VERSE 2
Lord forgive me
I no do better tin
I be police officer

And i don go kill person
I no know when i pull the trigger
Cos’ e vex me
Now street don scatter

Everybody be protesting
When i won shalaye
Omo dis people no let me
Slap for my eye

Another kick for my testees
Upper cut dem gimme
Dem break bottle for my head see
Blood boi dem deck me

Dem carry motor shenk me
Na so i die
Na why i dey your front
And that time i dey feel like

Ki lo de gan na
Oluwa epp your boy
Make this pain comot
Abeg wash my sins na

Make the stains comot
CHORUS
Many days i think am why
Why be say people dey smile

And why be say people dey cry
Why be say people dey high
Well everyday’s a chance to fly
Yesterday e don go

E don pass
Everything’s gone be alright
Cos’ we’re heading to the light yeah
VERSE 3

Oluwa
Ema edarijimi
I too dey chop food
Especially if it’s beans

And correct bread
Wey soft die
With fried plantain
And 5 Champagnes

But for real
I’m bagging the cheese
And i dey try vibe
High frequency

But sometimes i dey taya gan
Pass michelline
Just gimme the strength
Ka ma fi shey hit

And we dey carry the message
Put it down for the streets
CHORUS
Many days i think am why

Why be say people dey smile
And why be say people dey cry
Why be say people dey high
Well everyday’s a chance to fly

Yesterday e don go
E don pass
Everything’s gone be alright
Cos’ we’re heading to the light yeah

And forgive us our trespasses
As we forgive them that trespass against us
And lead us not into temptation
But deliver us from evil

For thine is the kingdom
And the power
And the glory
Forever

Amen
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
oni boy - H&l
permanent marker - aufgelegt

Lyrics AudioFriday – Sinner

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases