Lyrics Ayra Starr – Rush

Rush Lyrics – Ayra Starr

Singer: Ayra Starr
Title: Rush

Vibez
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop

E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy

Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush [E dey rush
E dеy rush well well, e bе much [E be much
Na God dey make my tap, e dey rush

The kind money we touch, yeah
E dey rush [E dey rush
E dey rush well well, e be much [E be much
No be hype, everybody dey crush

There’s no dulling with us [There’s no dulling with us]
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri [Yeah
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa

Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana [Yeah
You never touch, you dey form papas [Yeah
Which kind money we never see before?

Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can’t count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy

Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush [E dey rush
E dey rush well well, e be much [E be much
Na God dey make my tap, e dey rush

The kind money we touch, yeah
E dey rush [E dey rush
E dey rush well well e be much [E be much
No be hype, everybody dey crush

There’s no dulling with us [There’s no dulling with us]
‘Cause e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush

The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype, everybody dey crush

There’s no dulling with us [There’s no dulling—
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Dawid Podsiadło - Blant
ABLUE - Villain

Rush – English Translation

Salbbszzzs.
Those-to-Aritry.
T-a-Ary-FOF-P-P-, E-RAM-EA
Those-riary-ppa-ppper, wari, Parit, Orit.

know girls are not too too much like talk.
Animals are the human Human for
Friends, no one like working works
But you must make hustle if you want to choke

It didn’t have finished them one to be molded by hight.
If they runs them are not owet up up up
I don’t want to mal that he is too much right to right.
Don’t Come to be there that you too too like what

I don’t have the time for the depression and the bad and the badigu ones I mean on my Miey.
Let you dan like to do.
Eshady Green Burt #ss Buraf
Eny on my mouth and I heard what the saying which is telling me kute the Freshany

They are they checked if I myself left it’s name of his rush shoright
But he is going to be rushed [in’t be rushed to be thrown.
He tii ́le ́i Beah So Healways Heal Heal, E seven-le -lao is adud [holist
God is to let me stay, he is shotry

The food we to touches, yes.
He is rushing [hellry [he’sdom is rushing
It is rushed when hellt, it is chalm [Demse bedk
Don’t be hope, every one is going to shatow

The John’s not done with the Scriptures [onick’s not doing with what []]
F-Jpp.
Those-riary-pporpas, Paria Monerisah.
T-a-Ari-FOF, -Pe-lap-la-lat

T-le-leapah is taken.
Qalees I joined, I would go to gethas [yypose
You never want to such like, you are for those father [yay.
What is there no money we never say before above?

Kal i’slolo, have me feel like I’m the one
I was my country, ajor, Im, Im, can never take my take up, Ijid
You cann’t Count my grands
I just I’m me to teach, I learned.

I don’t have the time for the depression and the bad and the badigu ones I mean on my Miey.
Let you dan like to do.
Eshady Green Burt #ss Buraf
Eny on my mouth and I heard what the saying which is telling me kute the Freshany

They are they checked if I myself left it’s name of his rush shoright
But he is going to be rushed [in’t be rushed to be thrown.
It is rushed when hellt, it is chalm [Demse bedk
God is to let me stay, he is shotry

The food we to touches, yes.
He is rushing [hellry [he’sdom is rushing
It is rushed to be rushed when hell he is dalm [“Dddd
Don’t be hope, every one is going to shatow

The John’s not done with the Scriptures [onick’s not doing with what []]
‘Ama suffering it is rushing
It is rushed when hellt, it’s chalch
God is to let me stay, he is shotry

The we are money that toy.
He is rushing
It is rushed when hellt, it’s chalch
Don’t be hope, every one is going to shatow

The John’s not done with the Scriptures [onick’s not done to Em’
Yah, yeahh.
Yah, yeahh.
mm, ahhh
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

Lyrics Ayra Starr – Rush

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases