Lyrics Big val – Dodo

Dodo Lyrics – Big val

Singer: Big val
Title: Dodo

Dodo
Bigval
Oh no oh
Oh no

Hurry oh
Shawty oo
Afroking
Oh oh

I’ve been wanting you shawty darling eh
Oh my african queen pretty
Shoyeee ooou
Efile fun emi oga

Otungbede komalobe
You my medicine
And you know for sure
Mora dodo oni do

Moje dodo oni do
Motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
E be you be my queen
I wan dey beside you all time

If i leave you i pai
Never do without you
Mora dodo oni do
Moje dodo oni do

Motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
E be you be my queen
I wan dey beside you all time
If i leave you i pai

Never do without you
Yeh
For your love me go fight kungfu
I go lie moni ife re daaku

See your body dey give me joy
And i hope it’s forеver
Well i know that’s for sure
Baby you and i sеh

Travel down new jersey
Buy you fine designer
Demma eye you
Demma want you

Baby girl
No gree for dem
Dem dey lie for you
And i know for sure

Demma lie for you
And i know for sure
Baby boo
God bless your mama oo

God bless your papa oo
And you’re so beautiful shawty
Mora dodo oni do
Moje dodo oni do

Motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
E be you be my queen
I wan dey beside you all time
If i leave you i pai

Never do without you
Mora dodo oni do
Moje dodo oni do
Motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo

E be you be my queen
I wan dey beside you all time
If i leave you i pai
Never do without you

Mora dodo oni do
Dodo oni do
Motun fi’owo dodo ra omo oni dodo ni idodo
If i leave i pai

Never do without you
Chee
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Charmaine - Friends With Benefits
HorribleWilliam - Rewind

Lyrics Big val – Dodo

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases