Lyrics Bolaji The Prime – MSN

MSN Lyrics – Bolaji The Prime

Singer: Bolaji The Prime
Title: MSN

Need your attention
Stand at attention
Thank you, don’t mention
No be me you go tension

Need your attention
Stand at attention
Pay me my money or bounce to the next one
Slide it, slide it

Can’t you see that i’ve been grinding grinding
All my life i want to faaji faaji
Anything just to getti get the owo oh
Money stops nonsense ah ah ah

Money don cause wahala
Boys wan come flex kasala
Pocket don empty
See me see yawa o

Many things i wan do e full garawa o
Talent plenty i get jara o
This burden heavy, i wan manya o
Woah woah

I remember when i used to waka waka from my housе to the function
When the gyaldеm no dey come around to shake bum bum
Only me and my guy stand for the dance floor
Holding our hands, singing along to all my songs

Dem no go dance, dem no go vibe when it’s my turn
Hell of a night, must be nice to starboy
Many things don sup
Wetin i wan talk?

Lock up eh eh
Woah woah
Woah woah
Giving them, killing dem slow

Put all my pain in a song
Never relent, never stop yeah
Rewind that
Remember

All of my gbedu just dey enter
They wonder, oh really wonder
How i dey do am with no raba
Money stops nonsense ah ah ah

Money don cause wahala
Boys wan come flex kasala
Pocket don empty
See me see yawa o

Many things i wan do e full garawa o
Talent plenty i get jara o
This burden heavy, i wan manya o
Woah woah

I remember when i used to waka waka from my house to the function
When the gyaldem no dey come around to shake bum bum
Only me and my guy stand for the dance floor
Holding our hands, singing along to all my songs

Dem no go dance, dem no go vibe when it’s my turn
Hell of a night, must be nice to starboy
Many things don sup
Wetin i wan talk?

Lock up eh eh
Ma fi mi sere o
Ma fi mi sere o
I’m the one you’ve been waiting for

My gbedu make you ask for more
My gbedu make you ask for more
Ma fi mi sere o
Ma fi mi sere o

I’m the one you’ve been waiting for
My gbedu make you ask for more
My gbedu make you ask for more
See me see yawa o

Many things i wan do e full garawa o
Talent plenty i get jara o
This burden heavy, i wan manya o
Loco ye

See me see yawa o
Many things i wan do e full garawa o
Talent plenty i get jara o
This burden heavy, i wan manya o

Woah woah
Ma fi mi sere o
Ma fi mi sere o
I’m the one you’ve been waiting for

My gbedu make you ask for more
My gbedu make you ask for more
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Lowk3y Jay - You Got Me
BIG30 - Shots Out Da Vette

Lyrics Bolaji The Prime – MSN

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=UUOdvKxGSHE