Lyrics Boyyblink – No P

No P Lyrics – Boyyblink

Singer: Boyyblink
Title: No P

Rensuka first son (ah)
Yeah
Ah ah ah ah…
Wake up in the morning and i thank God for life

Cuz e no dey easy to wake up see the light
Cuz some people don die last night pass away eh, eh
I say
Wake up in the morning and i thank God for life

Cuz e no dey easy to wake up see the light
Cuz some people don die last night pass away eh, eh
So we gat to wait o
Come make we relate o

If dem like make dem hate o
Me i no dey fake o
I really appreciate o
Cuz baba God na him way

Dem say me no get vibes iyo (no p)
See wetin dem talk iyo (no p)
Na only me and dem bin hustle o (no p)
Now everybody don dey shout iyo (no p)

Dem say me no get vibes (accepted o)
The boy no try (accepted o)
Him flows too slow (accepted o)
Everything wey dem talk (accepted o)

Since i was nine i was trying to make the music mine
But i gat to put in mind, what is mine is mine
I started in the year 2011
I started my dancing since when i was seven

But i , i never knew that i could get the chance
Story of my life, this is the story of my life
But i, i never knew that i could get the chance
Story of my life, this is the story of my life uh

So we gat to wait o
Come make we relate o
If dem like make dem hate o
Me i no dey fake o

I really appreciate o
Cuz baba God na him way
Dem say me no get vibes iyo (no p)
See wetin dem talk iyo (no p)

Na only me and dem bin hustle o (no p)
Now everybody don dey shout iyo (no p)
Dem say me no get vibes (accepted o)
The boy no try (accepted o)

Him flows too slow (accepted o)
Everything wey dem talk (accepted o)
Shout out to my families (no p, no p)
Shout out to my gees dem o (no p, no p)

Shout out to my fans (no p, no p)
Shout out to my friends dem o (no p, no p)
Shout out to my n#gg#s (no p, no p)
Shout out to my hommies (no p, no p)

Shout out to my father in the lord (no p, no p)
And i give God the praise oh oh oh
So we gat to wait o
Come make we relate o

If dem like make dem hate o
Me i no dey fake o
I really appreciate o
Cuz baba God na him way

Dem say me no get vibes iyo (no p)
See wetin dem talk iyo (no p)
Na only me and dem bin hustle o (no p)
Now everybody don dey shout iyo (no p)

Dem say me no get vibes (accepted o)
The boy no try (accepted o)
Him flows too slow (accepted o)
Everything wey dem talk (accepted o) Uh
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Boyyblink - What's Popping
Fire Octagon - Levitate

Lyrics Boyyblink – No P

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases