Smartboy Bizzy Lyrics – Broda
Singer: Broda
Title: Smartboy Bizzy
When I dey strived to hustle
Na you give me hope to start oo
Even when I fall you dey hold my muscle
You are more than enough
Mama no dey you dey back me up oo
If na my matter you go never give up
Make dem give you applause
Bridge:
If not for you
Wetin I go do
Let me acknowledge you
Want to promise you, Will always be with you [always be with you
If not for you
Wetin I go do
Let me acknowledge you
Want to promise you, Will always be with you
No Matter What Ever You Do
No Problem What ever You Do
No Matter What Ever You Do
No Problem What ever You Do
Verse 2:
You dey cut my hair
Anytime am sick you dey press my shirt
When am gone to school you dey do my work
Pelu gbogbo nkan, o wa pelumi
Say you never give up always there for me
You are more than enough
O wa so fun mi pe
Say you never give up ooo
Bridge:
If not for you
Wetin I go do
Let me acknowledge you
Want to promise you, will always be with you [always be with you
If not for you
Wetin I go do
Let me acknowledge you
Want to promise you, will always be with you
No Matter What Ever You Do
No Problem What ever You Do
No Matter What Ever You Do
No Problem What ever You Do
Ola Gbara Shifon Wufer Gifefum
Smartboy Bizzy
©2021
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Strays of the World - So Numb
Crystal Skies, She Is Jules - Human (feat. She Is Jules)
Lyrics Broda – Smartboy Bizzy
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases