Black Man, Black Woman Lyrics β Brymo
Singer: Brymo
Title: Black Man, Black Woman
This love from the very beginning na taboo
I dey for you
You dey for me
Like the sun and the earth
And this kind of responsibility
Na for few
We carry our matter, ah
For head
If na the days of our fore fore fathers
The way we dey live dem go call us Messiah
Like Amadioha
Like Sango and Oya
But I be black man
I bend the whole town
To impress some crazy clown
Wey dey spread the hate around
Black man
I own the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
I forget to care for my own
I carry the problem of the world
But I no care to solve am for my own
I dey show, I dey buy, I dey owe
Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rule
Na wetin man go do
Na to break the rules but for good
And you be black woman
You wear your pain like amour
You take your luck and lock up
You say na man get the f#ck up
Black woman
Na you get the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
You forget to care for your own
You carry the problems of the world
But you no care to solve am for your own
You dey, you dey jolly
You dey pose
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Santino Le Saint - 98
Dwele - Day At A Time
Lyrics Brymo β Black Man, Black Woman
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases