Lyrics CJ Blast – Shakara

Shakara Lyrics – CJ Blast

Singer: CJ Blast
Title: Shakara

Chorus
When i step into the place
Dem feel the zanga
When i make you feel the hit

You nor deniel am
When the music starts to play
Nor go doil, start to ball
Join my court and play my ball

Just feel at home and make it jump
Cause the gbedu don start na shakara
Her body too fine she dey shakara
As the gbedu don start na shakara

Her body too fine she dey shakara
Verse
So when i talk they know i talk
Bad man dripping oga and boss

Killing shows tom cruise and bond
But life na turn so chop i chop
Working hard pray and kain my lane
I can’t even loose to my kind of game

Enemies plenty for my lane
Dem want make i fall
But na who go shame
Press me hard i maybe kindle

Am that difference in a stack of needle
Merriment laughter with e giggle
Wèrê wa ni le bi ti dido
What’s my name big daddy jojo

Lock and load come fry my dodo
Hold me tight and never let go
We go reach there yes we go big o
Chorus

When i step into the place
Dem feel the zanga
When i mak you feel the hit
You nor deniel am

When the music starts to play
Nor go doil, start to ball
Join my court and play my ball
Just feel at home and make it jump

Cause the gbedu don start na shakara
Her body too fine she dey shakara
As the gbedu don start na shakara
Her body too fine she dey shakara

Mmmm she dey shakara
Verse
Man down man down
See as she dey wine spine

Ohh lord god i can’t shout
See as she dey tack am
Me nor want assistance
Wine ur body scatter

Oil well i drill am
Na my song she dance am
She says
Am dat difference in a stack of needle

Merriment laughter with e giggle
Making you feel me while i sing o
North-west-south dem feel my hit o
Nor go doil just feel the beat o

Hold me tight and never let go
We go reach there soon we go big o
Chorus
When i step into the place

Them feel the zanga
When i mak u feel the hit u nor deniel am
When the music starts to play, nor go doil start to ball, join my court and play my ball just feel at home and make it jump
Cause d gbedu don start na shakara

Mmmm na shakara
Her body too fine she dey shakara
Mmmm why she dey shakara
As d gbedu don start na shakara

Mmmm na shakara
Her body too fine she dey shakara
Mmmm she dey shakara
When i step into the place

Dem feel the zanga
When i make you feel the hit
You nor deniel am
When the music starts to play

Nor go doil, start to ball
Join my court and play my ball
Just feel at home and make it jump
Cause the gbedu don start na shakara

Her body too fine she dey shakara
As the gbedu don start na shakara
Her body too fine she dey shakara
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
blacktoothed - body bag
Big M - W W E

Lyrics CJ Blast – Shakara

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases