Baba Nla Lyrics – Dr Dolor & Buju
Singer: Dr Dolor & Buju
Title: Baba Nla
Hmm hmm hmm
(Dr Dolor entertainment)
Hmm…
Ooo ooo ooo yeah
Hmm…
Yeah
Ooo
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
Omo I been looking at this girl called soma dina
Said I dey ball die pass roger miller
If I tell you things you know its official
She fit to follow me go to my
Place later
I tell you things I know like and make I know lie
I dey feel you tonight as hennessy don dey body tonight
Say make I know lie I go talku my mind
And as a baba nla wey I be
Eh no be katangwa oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem, dem go sabi my p
Ah
Baba Nla wey I be
Eh no be katangwa oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem dem go sabi my p
Ah
Hmm
Hmm
Ooo yeah
Ye
Ti won ba ri mi yes sir
Senator the minister
Enter anywhere no need visa
When I play omo na nasa ooo
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six oh
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six oh
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
I be the baba nla
Na me be the baba nla
Commissioner
Inspector general
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
NO1-NOAH - Bounce
CGM Digga D x Sav'O x TY - Next Up 2
Lyrics Dr Dolor & Buju – Baba Nla
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
https://www.youtube.com/watch?v=ga2mVGpRHCs