Lyrics Emman-Pelumi – Omalicha

Omalicha Lyrics – Emman-Pelumi

Singer: Emman-Pelumi
Title: Omalicha

Ooh yea Omalicha ooo oo
Omalicha bae how far
I remember last semester
You sit for class last December

You wey cause major Disaster yeh
Make me your lover
We Dey for class make we japa
We go Dey shoprite ikeja yah

Omalicha oooo
Shey you Dey use me catch cruise
Omalicha oooo Yea
Will you dance to my tunes yea

Will you be my wife
Bae let’s take our time
We go fly privatе
Me and you a date

Will you be my wifе
Bae let’s take our time
We go fly private
Me and you a date

Mami pls just dance to my tunes
I made this rhythm for you
Please excuse my mumuness oo
Jowo mami

You be Nwa baby
Born my pikin mami
I’m glad we about to lock it up yea yea
Mami pls just dance to my tunes

I made this rhythm for you
Please excuse my mumuness oo
Jowo mami
You be Nwa baby

Born my pikin mami
I’m glad we about to lock it up
Ooooo Omalicha oooo
Will you dance to my tunes eh eh

Omalicha oooo
Shey you Dey use me catch cruise
Mmpanpenunmpanukpe Mmpanpenunmpanukpe
Mmpanpenunmpanukpe mmpanpenunmpanukpe

Mmpanpenunmpanukpe Mmpanpenunmpanukpe
Mmpanpenunmpanukpe Mmpanpenum
Omalicha ooo
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
In Fragments - Canvas
Karnaval Blues - Rooftop Blues

Lyrics Emman-Pelumi – Omalicha

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases