Lyrics Emzez – Sugar

Sugar Lyrics – Emzez

Singer: Emzez
Title: Sugar

Oh nanana
Girl your body
Girl your body
Girl your body

Girl your body
Girl your body
Girl your body
Girl your body

Girl your body
Girl your body bad oh
Girl your body bad oh, your body bad oh, girl your body bad oh
She dey call me her sugar

She carry me for head like she tie osuka, (suka)
She dey call me her sugar
She carry me for head like she tie osuka, (suka)
I no go lie i like her, the way she be looking

She dey make me to dey feel her, feel her
She dey call me her sugar
She carry me for head like she tie osuka, (suka)
Girl your body bad oh

Girl your body bad oh, your body bad oh, girl your body bad oh
Your body make a man to craze, your body manya oh
Your body bad oh, girl your body bad oh
I no go do the one wey no concern me

Bye bye to those girls been dey dey with me
I no go chop food you no cook for me
Cause only your pot i know oh you be my chargie
Me i no go lie no no

I really no go do wetin no concern me
I ready to fight for you
Na who, who be you wey go touch my girl
I ready to fight kungfu, i ready

I ready to punch for you, i ready
I ready to mad for you, na me wey go do anything to protect my girl
Girl, see, your body is a miracle
Give me reasons why me i no go marry you

Me i no go lie for you
Both the rainy and the sunny times me i go dey for you
You make a bad man to craze (Oh no no no)
You make a, you make a badman to craze

You make a, you make a badman to craze
You make a, you make a badman to craze
You make a, you make a badman to craze
You make a, you make a badman to craze

You make a, you make a badman to manya oh
You make a, you make a badman to craze
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Gjallarhornit - Cantata
MLV - Tomorrow

Lyrics Emzez – Sugar

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases