Lyrics Falz & Tekno – O wa

O wa Lyrics – Falz & Tekno

Singer: Falz & Tekno
Title: O wa

Ey, ey, ey, ey, ey, ey
Uhn, uhn, uhn, uhn, uhn, uhn
Kill person for there
Go hustle for there (chillz made it)

Go 〈.?.〉 for there
Na so dem dey do (olololo)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down

Forget say body no be machine (body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate?
And when we start to calculate

Everybody come dey agitate
Ojota, o wa
Owa oh, owa
Agege, o wa

Owa oh, owa
Ojota, o wa
Owa oh, owa
Agege, o wa

Owa oh, owa
Give me mineral
Pass me the gala
Hustle critical

We no fit retire
O jọ cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on agbada

I get medicine wey dey cure anything
E dey cure poverty, bring prosperity
Many things, many things
Everyday, we dey see many things

Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun, for your information

Population dey for prostitution
I say dem mama, dem papa
Dem dey cry
Dem no know how pikin dey kpai

Money no dey, he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na
Ojota, o wa
Owa oh, owa

Agege, o wa
Owa oh, owa
Ojota, o wa
Owa oh, owa

Agege, o wa
Owa oh, owa
Give me mineral
Pass me the gala

See i know sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller, she no know dybala

I talk my own
I don dey go
Conductor own
He stop for road oh

You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone oh

Why you no give me change (change) i para
Dem dey do us ojoro oh
I curse the driver, i tell conductor say “waka”
Dem dey do us ojoro oh

Stop the motor i need to come down, i tire
Dem dey do us ojoro oh
Patapata everything we scatter
We dey face wahala

Dem dey do us ojoro oh
Ojota, o wa
Owa oh, owa (owa, owa, oh)
Agege, o wa

Owa oh, owa (owa, owa, sẹ)
Ojota, o wa
Owa oh, owa (wey change, where?)
Agege, o wa

Owa oh, owa
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Laura West - COBARDE
Marpo - Už Držej Hubu

O wa – English Translation

Ayyy, Yy,
nn, hhh, nh, nut, Thuh
Gralal sallas for the Treach
Go huale for the Theg (Take Mama Mag Magag)

Will Yah HOh Hu.
That’s how they are doing (how all the time)
Fe all all everyone likes close boss.
We take to go up up and beach.

Begot one of the person is not chink (S person is not a March)
All the lex that we whose way whose way that is dame.
Why do the carsh, do not be caclaf?
And when when Starts to Seacacau Cucked

Everyone is all of all the world comes to Euntues
Oofer, oh W.
yay oh, .
A manalge, or war

yay oh, .
Oofer, oh W.
yay oh, .
A manalge, or war

yay oh, .
Give me a representalaleral
Pat me me the Galaa.
Slable lafting World Princiation

We are not sure of Repausing
..
It has been an equipating trouble.
Many animals is put on my vialid.

I have me the scial Civan that is a form of any ofures
It is a divrincerrty, brought a salpalation
A husband is thing things, many things?
Everyday we, they see mansy here

Because we are we.
It’s a syification Reptional Recideal Section.
My country is not to get to study
Allocicited, we are used in the use of God.

Fitations for profitations
He said the mother, their fathers, fathers.
They are horyy
They don’t know how a baby is dief.

Not no money, he is drinking to go to thee.
Bii, have have a Bin Bive.
Oofer, oh W.
yay oh, .

A manalge, or war
yay oh, .
Oofer, oh W.
yay oh, .

A manalge, or war
yay oh, .
Give me a representalaleral
Pat me me the Galaa.

thate he knows diseasesise.
She has been shastle we
The way work is work, so sow, soallowglea.
But she didn’t be a beh, she didn’t know the yys

I talked me how they
He has been going to go
Decccry is a coord how we
He stopped for the road oh

You have a money
You ate all salone Alone.
It is a lot of a heavy place
You woe a foal stone anotherone oh

Why do you not give to a corgele (Tyleag) it is ottuant.
They are doing what or anyjole oh
It was an surs that the charas, he told to confercor “Sake””
They are doing what or anyjole oh

Kurt the car he needs to Come and trres
They are doing what or anyjole oh
Sunty there every day of sanctters
We are a centring problems.

They are doing what or anyjole oh
Oofer, oh W.
ya oh, hoaa (hoa (ila, how)
A manalge, or war

Oy oh oh, how (hoado, how I, I say to me.
Oofer, oh W.
y oh oh, entlea (When Chandle Chandle, OS)
A manalge, or war

yay oh, .
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

Lyrics Falz & Tekno – O wa

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases