Lyrics Fave Christian – The Convo (Po-Po)

The Convo (Po-Po) Lyrics – Fave Christian

Singer: Fave Christian
Title: The Convo (Po-Po)

Your Fave
Wise
Ewero
Wetin dey sup

Nothing much, bro
Day don break everywhere bright
Ah ah
Turn your back make u see wetin dey Sup

Who be that babe na
No be your babe
The other guy for corner don dey eye am
If 2 by 2 dey abeg gimme make I knack am

Easy my guy your temper too dey hot
E fit be im brother, cousin or a doc
Mmmmmmh
If e like make e be im pastor nu

Driver or agbero
E go chop knock nu
Hehehe
Small small oo

Any small thing they go call the po-po o
Peace na the only way to settle matters o
Sha u be my guy o
Make we approach am o

Hey
Ogbe mi close eye
No dey eye my babe
You get your babe you still dey eye my babe

No be my fault she say she dey single
She dey single she wan mingle
Taa shut up
No dey too talk

Gimme 2 by 2 me I no dey too shout
(siren)
Guy observe
Men on black

Men on black
Make we japa
Haaaa
Po-Po no fit catch we

Yeaaa
Po-Po no fit catch we
Haaaa
Po-Po no fit catch we

Yeaaa
Po-Po no fit catch we
(Outro)
K.B Mix
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Braxs - Yourface
Collier Saliu - Over

Lyrics Fave Christian – The Convo (Po-Po)

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music πŸ™‚

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases