Lyrics Harrysong – Donatus

Donatus Lyrics – Harrysong

Singer: Harrysong
Title: Donatus

It’s Mystro on the beat baby
Mr song is my name
Alter plate na the label
Mystro on the beats

Let’s go, ngwa!
Oya call me Donatus
Eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus

Oya call me Donatus
Eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Eehh now the lady says

Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus
Oya na, now the ladies call me
Oh my oh, [they call me] oh my oh, [they call me] oh my oh Donatus
Kokoroko, crayfish

Ojuku banga, It’s a hit
I remember when we dey for streets
Who know we before
Now that we are popping it Everybody talks

I push truck, wheelbarrow
I enter gutter sef, oh my oh
Eeeehh ehhh when God turn your story to glory
You go think sey na fake But na real

Ohh when God turn your story to glory
You go think sey na fake But na real
Ohh Dona, na me be this, donatus
Ohh yeahhh everybody call me donatus

Eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Oya call me Donatus
Eeehhh Donatus

Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Eehh now the lady says
Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus
Oya na, now the ladies call me

Oh my oh, [they call me] oh my oh, [they call me] oh my oh Donatus
M.I. call me donatus
I am part of Johna’s crew
I am friends with Donald Duke

See I am well fed
I am well red like tomatoes
I get yacht, come and cruise
You like motor, come and choose

If na turn up? Come and booze
Coming from my past
They believe I would come and loose
But I been chop up

Madam nyem Andrew’s
M. Now look at my story
From ghetto to glory
They laugh me before like

Clarus and Grengory but
Shout out to Paulo?
And to Audu Makouri
I’m telling my story

And making history yeh
See business is fresh and
I’m living in mansion
My throwback is ugly?

My present is handsome?
Papa God has done it
There is nothing he cannot do
Everybody call me DONATUS

Nowadays when I enter party
Everybody scatter
Ladies going gaga
All d boys the maga

I can’t forget sey na the same Dona
I can’t forget sey na uncle Dona
Money good oohhhh
Believe me when I sey money good oohhh

I push truck, wheelbarrow
I enter gutter sef, oh my oh
Eeeehh ehhh when God turn your story to glory
You go think sey na fake But na real

When God turn your story to glory
You go think sey na fake But na real
Eh eh Dona, Dona dona dona eehh dona
Oya call me Donatus

Eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Oya call me Donatus
Eeehhh Donatus

Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Eehh now the lady says
Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus
Oya na, now the ladies call me

Oh my oh, [they call me] oh my oh, [they call me] oh my oh Donatus
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
BABii - FURY 325_w/sv1
Morning Again - Cradel Of Empty Promises

Lyrics Harrysong – Donatus

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases