Lyrics Icemhanic – STREET O.T

STREET O.T Lyrics – Icemhanic

Singer: Icemhanic
Title: STREET O.T

Yoo!!
Watch yoo! Back
It’s time to take over the street
You know what time it is

Ehn
Obi Teddy Promotion
Let’s take it down
If ah sleep tomorrow ah no wake up

Will you cry or say na wetin I deserve
He no dey mingle with us
That’s what he deserves
What ever u sow, that’s what u shall rip

Even my own n*gs na them dey gossip
Na them made me bad
Bad like Anini
Dem no believe me

Call me street punisher call me hell boy
Punishing u Rappa’S with No help Boy
I make them konkobilo
Oni Lagbaja

Last man standing mo alegbada
Oh lord havе mercy, I no won k*ll
I no want make your mama go start con start dey weep
See what thеy turned me to

Stubborn like tompolo
Get bar like Marco Polo
Somebody call my mama
I Don break commandment like John Togo

No pressure the b#ttle just ended
Local king, and I’m Janded Ah!!
Omo logo
Jagun Jagun

U won b#ttle the king omo lap Oshegun
You unbeliever
Wo je lie mama thank you
Biscuits N*g

Oya say cheese don’t be silly N*g
Come & take selfie with ur Daddie boy
Boss I’m smoking hot, e go chock you
I’m always saying the truth to provoke you

Hey yo stay on ma watch make ah coach you
No go cross my lane, make ah no choke you
Look ma face mi muoshor gbelegbun
Thunder God, striking u like I’m Shongo

Jagajag flows I no well gon
Scar face in the making call me block Don
Eh eh eh eh
Ha ah ah ah

MixGod
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Pa Sheehy - So Much Wine
grust200 - Крым

Lyrics Icemhanic – STREET O.T

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases