Lyrics Jason Nolan – BlunderbussLyrics Sunny Blaize – Malo Phor

Malo Phor Lyrics – Sunny Blaize

Singer: Sunny Blaize
Title: Malo Phor

Malo Phor
Yeah yeah
Fire
Brother don’t relent the hustle go pay

Continue money go dey
Coz every hustler must get the day
To ma Shana wole
Me I no relent mo de gboju soke

Baba dakun jo wa gbe mi leke yeh
Bad belle stay faraway
I don go far mo ti lo far away
Brother Malo Phor

Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up
Come lift me up

Brother Malo Phor
Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up

Malo Phor
Stand on your point
Even if dem talk iwo sha malo stop
Sebi na the boy

Wey dey sing the song
People no know me buh me I know what I want
Malo Phooor
Money no dey and nothing dey sup o

Na why me I no go stop o
Coz surely I must dey on top o
Oh oh ha
No relent my brother

Na only God fit to answer your prayer
You know He’s the alpha and omega
Bless me lord make you bless my utter
No relent my brother

Na only God fit to answer your prayer
You know He’s the alpha and omega
Bless me lord make you bless my utter
Brother Malo Phor

Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up
Come lift me up

Brother Malo Phor
Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up

Me I no go Phor
Money must to come
If I no make this money wetin I go talk
I must dey on top

They must feel the boy
I go run the town say dem go feel my song
Me I no go relent o
I no dey prove say I be the best o

I no impress o
Brother Malo Phor
Continue money go come
Which day say when dem go sign the boy

O lord come lift me up
Come lift me up
Brother Malo Phor
Continue money go come

Which day say when dem go sign the boy
O lord come lift me up
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Chloe Stroll - Run
Reach NYC - Ride or Die

Lyrics Sunny Blaize – Malo Phor

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases