Lyrics Jay miz – Rotate

Rotate Lyrics – Jay miz

Singer: Jay miz
Title: Rotate

Omoge kilode? (kilode?)
Sabi na love you want oya wa gbe (yẹ, yẹ, yẹ)
Omoge kilofese? (kilofese?)
I know you like to play jeka sere

Oooh don’t tell me no no
You know I like your style your taste and your flow
Open up your door bad man coming through
Can I have one dance baby just one more yeah

Say me no dey do come and go
You know say Jaymiz bad commando (ye, ye, yẹ)
Wetin you dey feel I wan know
Tin wey you do dey make mе wan po

O my God u make me wan jonz
Tin wey you do dеy make me Colo (ye, ye, yẹ)
You wayward I like it like so
You wayward I like it like so

Oya rotate
Give it to me when you rotate
Thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
Make a badman wan craze for your body

Oya rotate
Give it to me when you rotate
Thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
Make a badman wan craze for your body yeah

See I like the way you put it Pon me
Mad lovin’ (yẹ, yẹ, ye) mad lovin’
Ride on me no doggy
Let’s go into feelin’ gat the vibe gat the energy

Girl you a slayer come slay all my enemies (ye, ye, yẹ)
They can never be me even though they try to be
Making big move
I just hope you proud of me

Pass small money eh making bigger money
Anything I buy I’ll make it two (ye, yẹ, yẹ)
You know say na you be my twin (my twin)
I don’t want nobody in the scene

Rap it up with that little taste I won it
You know I want it, you know I need it (ye, ye, yẹ)
My shorty, my shorty, girl you my shorty ah
Gat me highin’ like liquor

I’ll be loving you non (yẹ, yẹ, yẹ) stop oh God
Oya baby jeka lor
Me and you large tour we’ll be riding to the top
Oya charge me up no doll

Hot sex everyday you (yẹ, yẹ, yẹ) consume me alot
Girl you gat me wantin’ more
Any girl wey go try swear to God them go fall
Say them go fall

What you want tell me ma lor for (yẹ, yẹ, yẹ)
Leave them make them talk
Say them go talk
We go dey chill baby both of us

Oya rotate
Give it to me when you rotate
Thing (ye, yẹ, yẹ) wey you do make me elevate
Make a badman wan craze for your body

Oya rotate
Give it to me when you rotate
Thing (ye, ye, ye) wey you do make me elevate
Make a badman wan craze for your body yeah

Ye, yẹ, itz Jaymiz yeah
Give Dem bhadem
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Rave Republic X New Sound Nation - Daddy DJ
DEATHSOULJAH - UNTIL THE END

Lyrics Jay miz – Rotate

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases