Lyrics Joejo – Holy Water

Holy Water Lyrics – Joejo

Singer: Joejo
Title: Holy Water

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe

Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re
I say pour me the holy water
From my head to my feet

Some holy water
For my promotion
Some holy water
My voltage high tension

Some holy water oh o
I say everything is working
For my good
Cos i know everything is working

For my good
Bad belle dey plan and
E no work
Na wetin I do?

Dem no fit talk
Gather weapons against me
E no work
Cos who God has blessed

No one can curse
I say everything is working
For my good
Cos i know everything is working

For my good
Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra

Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re
Bad belle dey plan and

E no work
Na Wetin I do?
Dem no fit talk
Gather weapons against me

E no work
Cos who God has blessed
No one can curse
Man go fail you o

Man go fail
If you go run am run am
No reason am
Oluwa no dey fail

Pretenders everywhere
Deceivers here and there
I hear say, you talk say
Dem talk say

Na so the matter
Take dey cast
Halle (holy holy)
Halle (holy holy, holy holy)

Halle le oh (holy holy)
Halle (holy holy,holy holy)
Helle lele le lele (holy holy)
Halle le (holy holy, holy holy)

Halle le oh (holy holy)
Halle oh Le oh
Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi

Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe

Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re
Be careful what you wish for
Cos everybody get wetin

E dey look for
Too much money and power
Some dey seek for
Everything get the price

Wey dem dey pay for
Be careful what you wish for
Cos everybody get wetin
E dey look for

Too much money and power
Some dey seek for
Everything get the price
Wey dem dey pay for

Halle (holy holy)
Halle (holy holy, holy holy)
Halle le oh(holy holy)
Halle (holy holy,holy holy)

Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi
Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe

Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re
Araba raba raba raba
Ribi raba raba raba ribi

Raba raba raba ribi raba ra
Erebe rebe rebe rebe
Ribi rebe rebe rebe ribi
Rebe rebe rebe ribi rebe re

I say pour me the holy water
From my head to my feet
Some holy water
For my promotion

Some holy water
My voltage high tension
Some holy water oh o
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
The Weather Station - Better Now
Bad Blood Exhaust - Ignorance Is Bliss

Lyrics Joejo – Holy Water

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music πŸ™‚

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=iKI9Qkuu7Xw