Lyrics José Martí – Yoyo

Yoyo Lyrics – José Martí

Singer: José Martí
Title: Yoyo

It’s your boy Josmart
Hit up on it
Baby na yoyo
Your body na yori yori

Dey way you do me dey prim prim
I want to peep in
Baby na yoyo
Your body na egwu eji

Dey way you do me dey prim prim
I want to peep in
We go enter london
Shey oma gbadu new york

I go borrow from hong kong
Money from hong kong
From naija to zeaworld
Dey go watch our matter from england

Paste our news for billboard
Money from hong kong
Na dem go tire for our matter oh
If you give me i no go rest

And your body no go rest oh
You know say me I no go rest
And this your body want me je je jeh
Angel kpelebe this your body na ekelebe

I go rock am with hеle
E be like yoyo bittеr
Yoyo yoyo yoyo
I need some panel bitter

Hakuna matata
I be like lock down
I go dey spend my money like rock town
I be international badman killer

Shey you go give me love oh bebe
Give me love oh like tekno
Shey you go give love bebe
Give me love oh

Baby na yoyo
Your body na yori yori
Dey way you do me dey prim prim
I want to peep in

Baby na yoyo
Your body na egwu eji
Dey way you do me dey prim prim
I want to peep in

We go enter london
Shey oma gbadu new york
I go borrow from hong kong
Money from hong kong

From naija to zeaworld
Dey go watch our matter from england
Paste our news for billboard
Money from hong kong

Na dem go tire for our matter oh
Kiss me baby
Kiss me baby
I no go fake it

I dey on low key
You can hold my home key
I no go fail you
Fine girl this your body bad o

If you dey give me times four e no go bad o
Why you go carry me do
Why you go carry me do juju
For your matter I be mumu

I no dey reason
All na yoyo
Konji na beast o
I no fit give up

Men want to do do do
I want to nyu nyu
Obianuju uh uh
Biko nu uju

Baby na yoyo
Your body na yori yori
Dey way you do me dey prim prim
I want to peep in

Baby na yoyo
Your body na egwu eji
Dey way you do me dey prim prim
I want to peep in

We go enter london
Shey oma gbadu new york
I go borrow from hong kong
Money from hong kong

From naija to zeaworld
Dey go watch our matter from england
Paste our news for billboard
Money from hong kong

Na dem go tire for our matter oh
Baby na yoyo
Your na yori yori
Dey way you do me dey prim prim

I want to peep in
Baby na yoyo
Your body na egwu eji
Dey way you do me dey prim prim

I want to peep in
Jaymix
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Pyro - Coming up
George SF - Botched Resurrection

Lyrics José Martí – Yoyo

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases