Lyrics Kelvyn Boy – Momo (Mobile Money)

Momo (Mobile Money) Lyrics – Kelvyn Boy

Singer: Kelvyn Boy
Title: Momo (Mobile Money)

I wan see your face ohh
Where uno dey
No time for anybody I wan see your face oh
Hey baby don’t worry die for your case oh I go marry you

Apart from money baby nah you I dey chase oh
Well I already tell you lie lie no be lie ehh
Why you want to tell me bye bye bye oh oh
Oh my baby tell me why, why, why, ah

Whatever be the case oh baby don’t go away
When I see your smile edey really bust my brain ohhh hmm
Don’t love me later ’cause I no go dey so hmm
Love me now love me make I love you

Ohh my baby girl you don’t know
I go take you go where everybody don’t know
And if you want money I go give you momo
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar

Yeah eh
Akweley baby don’t worry
I go marry you just be ready
Baby don’t worry

Akweley baby your body ohh
Nam pɛ yɛde hmm
Matwɛn wakyɛ
(Another another)

Oh my baby girl you don’t know
I go take you go where everybody don’t know
And if you want money I go give you momo
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar

Kɛ etey shie lebi olige baby
Nah money on my mind
You dey send me but I no go goz I no go go, I no go go, I no go go
Nah only you baby i fit to save you

Bra bra bɛgyegye me so oh
Baby bɛ gyegye me so oh
Agorɔ bɛyɛ dɛ a efi anopa wate
Talk say oh me with party

Sɛ me fom wo ah, fakyɛmi wate
Fakyɛmi wate nti me fom wo ah fakyɛmi wate
Hey if you don’t know ne ma hemo
Ketsia lebi kɛshi gbekɛ two o’clock baby

If you don’t know if you don’t know
Oh my baby girl you don’t know
I go take you where go where everybody don’t
Know and if you want money I go give you momo hmm

Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
Odo yewu eh nada me odo yewu eh nada me
Na mese me dɔ wo ah ɛyɛ foreign oh
Na mese medɔ wo ah ɛyɛ foreign oh

Wutso praa nam mi se woni
If ebe ego swallow dollar cheddar
Me I fit carry every weight oh eh yeah
Asem bie ni

I go fit to carry only for life Maame Abena
Na me frɛ wo a brɛku brɛku
Wonkone me mpena wonko ne me mpena
I give you chance oh bra bɛgye wo ticket

Take a trip down my heart
I wan see your face oh
When you go dey
No time for anybody I wan see your face oh

Make I craze oh
Baby make I craze
Oh my baby girl you don’t know
I go take you where everybody don’t know

And if you want money I go give you momo hmm
Chop my cedi, chop my naira, chop my dollar
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Hosana Rodrigues - ESPíRITO DE VIDA
Winter, Johnny - Mojo Boogie

Lyrics Kelvyn Boy – Momo (Mobile Money)

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases