Noye Lyrics – Lybra
Singer: Lybra
Title: Noye
VERSE 1
Odo Body wey sweet pass Banku O
Aunty Tiwa Oo that your waist is Dangerous
Baby O Beh Baby show me say you dey ready
Alla Dem boys want Cuddle dey matter no reach to Burst bottle
Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package, 30 billi for Isin that one na to manage Oo
CHORUS
Somebody needs to know O O o, say na you wey get e dance floor
Baby dance until tomorrow Oo, o baby dance komot e shame Ooo you no fit put e me for shame “Baby Noye O”
Noye O x5
VERSE
Baby get e something wey pass e dollar, Dollar Dollar Dollar
She get е asset pass Otedola, mma Oo adiagha udo ayadi ufok mmi Oo, Mma O Mma O beh bеh do am for me Oo yeh
Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package. 30 billi for Isin [Yeba] dat one na to manage Oo
REPEAT CHORUS
Tire motto anye di moto offing utwenikang anye di ikang. chai another style ikpong baby show your style. Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package Oo 30 billi for Isin dat one na to Noye Oo
REPEAT CHORUS
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Cxldneptune - Psychopath
Adam Casanova - Music Video Girl
Lyrics Lybra – Noye
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases