Lyrics Lynxxx – Change Ur Parade (Remix)

Change Ur Parade (Remix) Lyrics – Lynxxx

Singer: Lynxxx
Title: Change Ur Parade (Remix)

I dey see your movement darling
No dey like that look upon your face
Make I be that ginger behind (ginger behind)
See the way you dey make her dey falling

E be you wey dey ringing the face
So don’t you put your finger behind (finger behind)
Say…..e day my body
I dey chop dey throw-way

So make you no dey worry
I got the beat somebody
Eh, e be me the *** to take you higher girl
And all I want to do is change your parade

Change your parade
I go change your parade
Change your parade
And all I want to do is change your parade

Change your parade
I go change your parade
Change your parade
You play me like a game, you’re controlling me

My hands on chains, you are holding me
Now i am no longer around for the games that you play
And when i see you now, i’m no longer afraid
Baby girl na you regret eh kwasia, Charlie

Every day calling my phone say Charlie
Lynx utunu, pali chor heh, Charlie
Baby girl it be like you go hang eh, Charlie
Heh, wetin I won do with you

I dey Ghana where the yansh here full
Shei na me you won turn to fool
Gbagown F9, go to school
Cus man must move utunu

In this game they say man must prove utunu
Now I run things like I should utunu
Who are you I say groove utunu
Hey Charlie I dey for accra ba

When I enter they talk say akuaba
Its paid in your rasta
Syou know, so I say ratata
Change your parade

Change your parade
I go change your parade
Change your parade
And all I want to do is change your parade

Change your parade
I go change your parade
Change your parade
You play me like a game, you’re controlling me

My hands on chains, you are holding me
Now i am no longer around for the games that you play
And when i see you now, i’m no longer afraid
I heard life is a test we got all age

But when the money goes, honey will you stay
I think you will, whatever come what may
Or one day, shey na like this we go dey day
Haha, like play like play

****, hmm oh sister
You dey look for diamond or you be gold digger
****
Im chilled like ice

Like a cold liquor
So cry me a river, maintain
Mesime jow aunty, memuka jollof
Fantuna fanti, I no want beef akwanti

Aunty let me upgrade you
You know im on point like an f-ing lazer
And I smoke trees turn it to paper
Lynx in the building change your parade man

And all I want to do is change your parade
Change your parade
I go change your parade
Change your parade

And all I want to do is change your parade
Change your parade
I go change your parade
Change your parade

You play me like a game, you’re controlling me
My hands on chains, you are holding me
Now i am no longer around for the games that you play
And when i see you now, i’m no longer afraid
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
ushira - исчезаю в снегу
Matt Summington - Friday Afternoon

Lyrics Lynxxx – Change Ur Parade (Remix)

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases