Lyrics Moonlight afriqa – Love Dimension

Love Dimension Lyrics – Moonlight afriqa

Singer: Moonlight afriqa
Title: Love Dimension

Kokoloko momani otokpokose
Your body na my first aid care
Body wey dey make me want to lose my senses
Come along make you jakutukpa make you jack my sense

I dey hot, nato cool myself
E don burst, na to cast and bend it
I reminisce, fine remedy
All of those times you be my medicine

My right energy, my sweet cannabis
When i dey down she goes down on her knees
I reminisce, fine remedy
All of those times you be my medicine

My right energy, my sweet cannabis
When i dey down she goes down on her knees
Wetin i go gain if i lose your love
No more there when i need your touch

Fire me if i ever wrong
We go dey till thy kingdom come
You deserve all the love i give
None but you wey fit grant my peace

And this time e don dawn on me
Without you i no feel complete
I no fit explain wetin i dey feel right now (gladness)
You dey pon my mind (madness)

If you no con dey my side (sadness)
On my side (kindess)
Even if them tell me stop i go still wan go (blindness)
Kirimato high my soul (highness)

Na you i wan give my love
I reminisce, fine remedy
All of those times you be my medicine
My right energy, my sweet cannabis

When i dey down she go down on her knees
I reminisce, fine remedy
All of those times you be my medicine
My right energy, my sweet cannabis

When i dey down she go down on her knees
Wetin i go gain if i lose your love
No more there when i need your touch
Fire me if i ever wrong

We go dey till thy kingdom come
You deserve all the love i give
None but you wey fit grant my peace
And this time e don dawn on me

Without you i no feel complete
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Frankee Murder - Starstrux
StarterKit - Call Waiting

Lyrics Moonlight afriqa – Love Dimension

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music πŸ™‚

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases