Heartless Lyrics – Nana Fofie
Singer: Nana Fofie
Title: Heartless
I know
Know sey e no easy
I understand believe me
Baby you go see me ‘cause i
No need
The stress wey you dey give me
You say you
You no need all this energy from me
You be the only one wey i dey reason
I know wan show you all my feelings
‘cause for life
E go be for life for real
Sorry
Sorry sey i no dey chill
Show me
If you really dey for me
I no know
Wetin really dey go through your mind oo
Everything i dey do shey na for you
Oh no
Odo so me mu
I dey for you i promise
I used to be so heartless
My odoyewu
I dey for you i promise
I used to be so heartless
And if you go
I go stay right back
Cause i no go fit to run away
I gave my all in
All that we had
Cause i no dey use your matter play
Oh lord
Now you dey give me vibes and now oti lor
Because i gave you all the love wey i get o
Now you dey gave me vibes and now oti lor
Because i showed you all the care that i got oo
‘cause for life
E go be for life for real
Sorry
Sorry sey i no dey chill
Show me
If you really dey for me
‘cause for life
Ego be for life for real
Sorry
Sorry sey i no dey chill
Show me
If you really dey for me
I no know
Wetin really dey go through your mind oo
Everything i dey do shey na for you
Oh no
Odo so me mu
I dey for you i promise
I used to be so heartless
My odoyewu
I dey for you i promise
I used to be so heartless
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Swatkins - Don't Tell You That Enough
Struggle Jennings - Shoulda Woulda Coulda
Lyrics Nana Fofie – Heartless
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases