Lyrics Nexto – Catwalk

Catwalk Lyrics – Nexto

Singer: Nexto
Title: Catwalk

Ooh babe
Je ki n gbe e lo
Je ki n gbe e lo La Cave
Nkem akolam

Nkem akolam oh yea
Naomi Campbell Cat walk
You know what I feel for you
Why you wan dey form bad guy?

You know say you like me
Na you be my type
Why you no wan look my side?
Girl make I tell you truth

You need to dump that guy
He talk say he love you
But he no dey call you
Why you wan dey waste your time

Supernatural
Let me give you something supernatural
Baby wetin be your love vernacular
Anything you want, I speak your language

Baby, supernatural
Something so real and natural
Something so deep, no casual
Soso gi ga wu Nkemakolam

Gal , so baby catwalk, catwalk
Queen of the runway
Naomi Campbell catwalk
Only you fit run am

So bebe catwalk, catwalk
Finest Gal in the catalogue
Naomi Campbell catwalk
Only you fit run am

She told me she ain’t never been with a star
I told her I ain’t never been with an angel
But if you keep my secrets
I’ll keep yours

Cos you been running way too long
Girl if you be the kush, I’ll be rizla
Give you loving wey dey flow like a river
Forget all these hoes

Like I smoke amnesia
I’ll do anything to please ya
Omo toshan
Omo todun

Na you get my mumu button
I no get two
Set my soul on fire anytime you come through
Make I want you, cos you are so

Supernatural
Something so real and natural
Something so deep, no casual
Soso gi ga wu Nkemakolam

Gal,so baby catwalk, catwalk
Queen of the runway
Naomi Campbell catwalk
Only you fit run am

So baby catwalk, catwalk
Finest Gal in the catalogue
Naomi Campbell catwalk
Only you fit run am

Nkemakolam
Soso gi dim nobiYou might also like
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Alok - Slow It Down
CThruRio - Luvsong

Lyrics Nexto – Catwalk

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=kax33Ysa7rI