Lyrics ODUMODUBLVCK – SAINT OBI

SAINT OBI Lyrics – ODUMODUBLVCK

Singer: ODUMODUBLVCK
Title: SAINT OBI

Yes, I be like Seun Kuti
Give them like two-two slap
They wan follow me jakpa 〈.?.〉
Lights, camera, action film

Fashi their sense, dem no get to think, ah
Dem still dey sell codeine
When all of my guys don dey sell OG, ayy
Your backa no get OT, I’ve been on the road since OPC

’Cause I dey pull up like Saint Obi
Lights, camera, action film
Fashi their sense, dem no get to think, ah
Dem still dey sell codeine

When all of my guys don dеy sell OG, ayy
Your backa no get OT, I’ve been on thе road since OPC
‘Cause I dey pull up like Saint Obi
Dem no fit buga us, we go take them up by fire by force

Turn them all to corps
Na we go bury you all
Rest in peace Saint Obi, them no get OT, we dey end close 〈.?.〉
Ednut, I change the 〈.?.〉

b#tch n#gg#, use your own new J
State of emergency, na the place wey I put goatee
Show Kuti standard, are you mad? You’re mad
Calm down, dirty slap

If I get chance I go light am
Pick am up, “My son, bịa ebe a”
〈.?.〉 JFK, make dem enter 〈.?.〉 share more slaps
Their father

b#stard
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Larry Fleet - Young Buck
gl0wrm - I get sick, i eat light

Lyrics ODUMODUBLVCK – SAINT OBI

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases