Bismillah Lyrics – Oluwakazzy
Singer: Oluwakazzy
Title: Bismillah
Hmmm
Preee
Hmmmm
Big man, big vibe, big dream
Preee
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
You show me love now i live like a king
Any race i run i dey win
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
Say na only jah i believe
Everything get time and em season
So i thank you for the life i be living
Ya’ allah please forgive all my sins
To you i give all my wins
Who no give no go receive
Kin l’owo lowo make i still con dey steez
As-salaam-alaikum wa-alaikum-salaam
I dey my table dey read my qur’an
Mọ tin kanlekun sote i don sit down
Me i’m going nowhere until you bless me now
So bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
And i dey pray make my light no go dim
And my carpеt gat me flying aladin
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
People call mе kazzy but my name akeem o
For my lane for my hood i be king o
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
Everywhere i go dem go talk say na him
Na him o, that boy wey dey sing o
Sheybi tẹlẹ tẹlé na the studio we dey sleep
But nowadays na my parlor i dey sing
We don dey win o, dancing alingo
Naso the thing go
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
You show me love now i live like a king
Any race i run i dey win
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
Say na only jah i believe
Everything get time and em season
So i thank you for the life i be living
Ya’ allah please forgive all my sins
To you i give all my wins
Who no give no go receive
Kin l’owo lowo make i still con dey steez
As-salaam-alaikum wa-alaikum-salaam
I dey my table dey read my qur’an
Mọ tin kanlekun sorry i don sit down
Me i’m going nowhere until you bless me now
So bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
And i dey pray make my light no go dim
And my carpet gat me flying aladin
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Bismillah-ir-ramoni-ir-raheem
People call me kazzy but my name akeem o
For my lane for my hood i be king o
Auzubillahi minashaitan nirajeem
#instrumental
Auzubillahi minashaitan nirajeem
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Jason Cross - Beer Ain't Gonna Drink Itself
nifeee - ГРЯЗЬ
Lyrics Oluwakazzy – Bismillah
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases