Hallelujah Lyrics – Oluwamayowa Salami
Singer: Oluwamayowa Salami
Title: Hallelujah
Mamix ho
That’s what’s up
Now am saying it again
You fit to call me two a too active
Aka official omo iya toba
Hush you baby
It’s that hit baby
Mamix ho mamix ho
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh eh
We here talking money
Me team about the goodies
No wahala money plenty
Ho gang we get the Judi
We here talking money
Me team about the goodies
No wahala money plenty
Ho gang we get the Judi
Tell em e don dey pay o
Tell em tell em e don dey pay o
All night sleeping no dey pay o
To be a man e no easy o
Tell em e don dey pay o
Tell em tell em e don dey pay o
All night sleeping no dey pay o
To be a man e no easy o eh eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh eh
Sope
Omo igbala – oya mejemeje
Fun gbogbo agbaye – moni kelo kede
Hallelujah to wodi jericho
To je komo olore jawo ni wells fargo
Oni ki maberu ki n mafoya
Ki n tepa moshe – ki n dema jeya
Alase laye alase lorun
Oluwa mofi oro mi koyin lorun
E funmi lowo – e tun funmi lola
Won se ilara – ote mi tun dola
Onimu nla – eebu dola
Mi o jade nile – mo de sinmi sola
Hallelujah – wa gbami la
Ki n ri taje se – kona mi detun la
For my aza – pounds and dollars
Bimo se n jeba – kima je semolina
Asiko tito – wa jewo arare o
Oluwa fimi pokiki arare o
Omo iya toba ati mamix ho
Oya file fun papi yo
E take me out of the gutter
You gave me bread
And also provide the butter
No be say i dey preach your words on the alter
You come make me useful to them like am water
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh
Hallelujah eh eh
We here talking money
Me team about the goodies
No wahala money plenty
Ho gang we get the Judi
We here talking money
Me team about the goodies
No wahala money plenty
Ho gang we get the Judi
Tell em e don dey pay o
Tell em tell em e don dey pay o
All night sleeping no dey pay o
To be a man e no easy o
Tell em e don dey pay o
Tell em tell em e don dey pay o
All night sleeping no dey pay o
To be a man e no easy o eh eh
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Killedbycrook - waterfall
LAMZz - 不驯II
Lyrics Oluwamayowa Salami – Hallelujah
Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases