Lyrics Raybekah – Faaji

Faaji Lyrics – Raybekah

Singer: Raybekah
Title: Faaji

Fi di boys
Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy, flashy, flashy
Me no want anybody stress me, nothing

‘Cause I dey carry the money wey dey choke you
Choke them, choke even auntie
Aye-aye-aya-aye, you know we bad
When we step inna the place, dem know dem mad

Dem go wait for road, dem go see as we dey shine
As the money pile, dem go see as we dey rise
Say fire burn, fire burn them
If dem no wish any of us well

‘Cause we dey give them jeje
Na why dem belleful, there belle swell, oh
Fire burn, fire burn them
See as we show them power, dem fear

Know say we biggie badder hotter than the ones wey you dey know, know, know, eh
‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo you party, but now we get bank, we no dey slow
‘Cause I carry, carry money for the gorodon

Omo we party, ’cause now we get bar wey don dey choke, oh
Puff puff to the guys dem fi the hood
Dem know say we badder dem man know she we choose
If we know dey naughty, dem go know say we crook

Crookedness, crookedness, dem go choose
Me I want to faaji
Me I want to drive the flashy, flashy, flashy
Me no want anybody stress me, nothing

‘Cause I dey carry the money wey dey choke you
Choke them, choke even auntie
Aye-aye-aya-aye, you know we bad
When we step inna the place, dem know dem mad

Dem go wait for road, dem go see as we dey shine
As the money pile, dem go see as we dey rise
‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo you party, but now we get bank, we no dey slow

‘Cause I carry, carry money for the gorodon
Omo we party, ’cause now we get bar wey don dey choke
Find more lyrics at lyrics.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Mack Brock - Just Like You've Always Done
gitarakuru - Unravel

Lyrics Raybekah – Faaji

Kindly like and share our content. Please follow our site to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases